Share

cover art for OYETUNDE FADELE😂🤣😂🤣ZIONIST AGENT🤣😂🤣😂 AWON MONITORING SPIRITS😁😁😁😁 AFTER THE BUHARIST I BE⚡️⚡️⚡️⚡️

Sir Lenzo's Runnings

OYETUNDE FADELE😂🤣😂🤣ZIONIST AGENT🤣😂🤣😂 AWON MONITORING SPIRITS😁😁😁😁 AFTER THE BUHARIST I BE⚡️⚡️⚡️⚡️

Season 2, Ep. 3

PLS LISTEN AND HELP SHARE🙏🙏🙏🙏 DESCRIPTION LOADING........😁😁😁😁 GID BLESS UNA AS UNA LISTAND SHARE♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡#sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #kenya #nigeria #africa #world

More episodes

View all episodes

  • 15. TINUBU'S ENDLESS LIES🤣😂🤣😂 AUGUST A NEW NIGERIA 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬BEGINS😂🤣😂🤣

    15:39||Season 2, Ep. 15
    August don show😁😁😁😁 Tinubu lies nor gree stop🤣😂🤣😂 world bank don promise us another money😂🤣😂🤣 if dem born us well we protest 🤣😂🤣😂 court tok another tin😂🤣😂🤣 NIGERIAN ELITES ARE BEING HUNTED🤣😂🤣😂 IFEANYI UBA DON WAKA FOR LONDON LAI DIS, WIGWE WAKA FOR AMERICA😂🤣😂😂 running from the deep blue sea we be😂🤣😂😂 into the waiting hamds of DEATH STAR ABROAD 😂🤣😂😂 THE YOUTHS MUS KNOW THE MISSION😂🤣😂🤣 KICK AMERICA AND THE WEST TOGEDA WITH THEIR INSTITUTIONS OUT OF AFRICA!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!🤣😂🤣🤣 and Yes, na do me i do you we dey lai dis🤣😂🤣🤣 dem do qnything, we run dia fada🤣😂🤣🤣 Pls listen, lets reason as u share adding ur thinkings❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #africa #world
  • 14. NIGERIA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 UNCHAINED⚡️⚡️⚡️⚡️ DANGOTE MUS SELL TO AFRICA NOW!!!!!!!!!!!!!! NOR BE SUBSIDY ISSUE🤣😂🤣😂

    25:36||Season 2, Ep. 14
    The root cause of our suferings is ENERGY 😂🤣😂🤣 Buhari build Dangote refinery finish in eim time🤣😂🤣😂 DANGOTE AND E ZIONISTIC FRIENDS😂🤣😂🤣 BILLIONAIRE SAVIOURS OF NIGERIA🤣😂🤣🤣 THE OWNERS OF AFRICA🤣😂🤣😂 Legal papers of ownership dey zionist dem hand join sef😂🤣😂🤣 TIE OUR HUMANITY TO THE WAR OF DOSE YEARS🤣😂🤣😂 AS OUR FEAR IN THE PRESENT dis 2024🤣😂🤣😂 U sef listen na, ur head dey dia😂🤣😂🤣 u nor fit b black con stupid na🤣😂🤣😂 share wt ur sense sha. Tx❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #africa #kenya #world #freecongo #freesudan
  • 13. ANGELIC SHINING ARMOUR OF BLACK AND THE ZIONIST PARIS2024 OLYMPICS🤣😂🤣😂

    24:30||Season 2, Ep. 13
    Vibing to AYINLA OMOWURA' OGUNDABEDE( U need listen to the incantations in the songs, make ur head swell🤩🤩🤩🤩) Ogbo lo ni e eri temi gbo😁😁😁😁 Alagbafo nor dey reason water💃💃💃💃 OGUNDABEDE BAMI GBE OWO(money, ego kudi)WA💃💃💃💃 Ewe gbegbe ko gbe IRE temi wami wale💃💃💃💃 Ewe ewuro, oni ki e ri temi ro😂🤣😂🤣 make una abeg reason my toking na!!!!!🤣😂🤣😂we are too blessed to be slaves😭😭😭😭 AFRICA IS RISEN, FIGHT FOR HER!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!⚡️⚡️⚡️⚡️ BUHARI BUILD DANGOTE REFINERY FINISH GEE TINUBU😂🤣😂🤣 DANGITE NOR GREE SELL FUEL FOR US🤣😂🤣😂 SAY NA EIM FADA GET NIJA, NIJA DO NOTHING 4 AM😂🤣😂😂 TURN THE MATA TO ZIONIST ENSSEMBLE😂🤣😂🤣 SUPER STORIES LIMITED AS D JULY DON FINISH SO🤣😂🤣🤣 UN DON MOVE ENTA KENYA WHILE HQ DEM DON TURN ASO ROCK TO🤣😂🤣😂 THE FOOLS WE ARE!!!!! GOD ABEG🙏🙏🙏🙏 ADEKUNLE ADESEMOWO OF IJEBU IGBO😂🤣😂🤣 OMO OBA E SEF🤣😂🤣🤣 UR MESSAGE DEY INSIDE😁😁😁😁Pls listen, lets tell ourselves the truth, BUHARI built us things, na dis zionist called Tinubu and co be our problem. God bless u as u listen and share❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #kenya #africa #world
  • 12. KENYAN🇰🇪ANGELS & RUTO🤣😂🤣😂 NIGERIAN🇳🇬 DEMONS & TINUBU😁😁😁😁💯

    27:25||Season 2, Ep. 12
    THE REVOLUTIONS ARE BEING TELEVISED😂🤣😂🤣 E get how d mata dey sweet my belle😍😍😍😍 puppets as politicians🤣😂🤣🤣 zero integrity, over sized ego, kleptomanic doings🤣😂🤣😂 e cum b say na foreign sense una get😂🤣😂🤣 smelly zionists as una god🤣😂🤣🤣 promises, d type wey land EKEREMADU FOR PRISON FOR UK🤣😂🤣🤣But una mus stupid by force abi🤣😂🤣🤣 WARNING!!!!!! Nija youths nor dey hia stop🤣😂🤣😂 una kpie 1 persin 4 dem peaceful protest lai dis😂🤣😂😂 una bullets mus not finish, leave to go back to barracks abi station nor dey😂🤣😂😂 if any of una fall, na demons we b 4 Nija, na Kenyans b Angels⚡️⚡️⚡️⚡️ una know d truth pass me😂🤣😂😂 #endsars runnings🙏🙏🙏🙏 Tinubu and co go japa normal 😂🤣😂😂 na family we all be una know na, make God gee us sense😁😁😁😁 AS 4 ALL DIS FOREIGN ENTITIES LIKE WORLD BANK, IMF, CITI BANK, UN and any other colonial institutions, dis protest mus chase dem out!!!!!! Including all bases in AFRICA⚡️⚡️⚡️⚡️ AFRICA IS RISEN, LIKE FINE WINE NO DECLINE💃💃💃💃 NA COLLECT WE DEY COLLECT DIS YEAR ON GOD🙏🙏🙏🙏 Pls listen, share adding ur own thinkings 😂🤣😂🤣 u are most intelligent aswea 💯❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #kenya #ghana #cameroon #uganda #africa #world
  • 11. NA DANGOTE DEY SUFFER US 4 NIJA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂🤣 OUR REFINERY TURN ZIONIST OWN BY FORCE🤣😂🤣😂

    20:09||Season 2, Ep. 11
    Dangote say eim pay Lagos state 4 land e collect😂🤣😂🤣 na him do everything as baddest guy🤣😂🤣🤣 The people dem move for d modafo to bulld the refinery nor mata!!!!!! The good the project be for the nation nor important 🤣😂🤣😂 The dollars government guarantee nor mean anything😂🤣😂😂 NIJA TAKE TRUTH BUILD AM FOR BUHARI TIME😂🤣😂😂 TINUBU DEY TAKE LIES SELL AM😂🤣😂😂 Well all land evidence dey ministry of lands Lagos state😂🤣😂🤣 documents dey na😁😁😁😁 AS RECOLONIZED FOOLS🤣😂🤣🤣 NEW DAY NEW LIES FOR THE IGNORANT WE NIGERIANS ARE🤣😂🤣🤣 Pls listen, reason am na🤣😂🤣🤣 hiw we must not now be stupid, after 5 yrs of serious construction🤣😂🤣🤣 e nor born fuel🤣😂🤣🤣 na story story we dey get, suffer con yapa!!!!! Pls share wt ur thinkings jare, Tinubu comedy nor get ending♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #kenya #freecongo #africa #world
  • 10. DANGOTE LIKE TINUBU IS A TRAITOR😂🤣😂🤣 WORKERS OF INIQUITY AGAINST NIGERIA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬

    16:44||Season 2, Ep. 10
    During the time of BUHARI😍😍😍😍As DANGOTE refinery was complete🤣😂🤣🤣 News break 4 overs say, YEPA⚡️⚡️⚡️⚡️ 17 billion dollars loss don show Europe🤣😂🤣🤣 check my sir lenzo's memoirs titled" ENERGY HORN OF AFRICA" released last year😁😁😁😁 See all the stories dis year now🤣😂🤣🤣 to supply even Nigeria dey impossible by Tinubu d oloriburuku 🤣😂🤣🤣 fuel is d backbone of logistics wey dey determine price of tins🤣😂🤣😂 TINUBU CARRY OUR REFINERY GEE ZIONIST😂🤣😂😂 LEAVE NIGERIANS WITH "SUPER STORIES"😂🤣😂😂 even Wale Adenuga dey para😂🤣😂😂 Meanwhile, NIGER, our neighbour don chase AMERICA, FRANCE AND GERMANY COMOT DEM COUNTRY✅️✅️✅️✅️ NIGERIANS MUS NOT EVEN PROTEST 😂🤣😂😂 WE NIGERIANS NA INSULT TO INTELLIGENCE 😂🤣😂🤣 OUR EYE NEVA CLEAR BUT JASI🤣😂🤣🤣 NA WORLD BANK DEM DEY CARRY OUR MONEY GO SO!!!!!! ⚡️⚡️⚡️⚡️ U like u listen, U like u reason, i don tok my own, U like u epp share wt ur thinkings 🤣😂🤣🤣 I sha know say God gee us sense♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #moots #freepalestine #nigeria #kenya #africa #world
  • 9. SHAMEFULLY NIGERIAN🤣😂🤣😂 TINUBU'S KLEPTOCRATIC GOVERNANCE OF US AS ZIONIST SLAVES😂🤣😂🤣

    22:23||Season 2, Ep. 9
    TRUTH THEY SAY IS BITTER KOLA🤣😂🤣😂 AKPABIO NOR FIT STAND NDUME TRUTH 😂🤣😂😂 LIKE THE 3 TRILLION NARIA PADDING TRUTH😂🤣😂🤣 UNA KNOW WERIN E DO NA🤣😂🤣🤣 WE MUST FACE OUR FEARS, GOD NOR GO COME DOWN🤣😂🤣😂 E GEE US SENSE NA😂🤣😂😂 TO USE AM TURN WORK LAI DIS😂🤣😂😂 NIGRIANS DEY FEAR FEAR😂🤣😂😂 SORROW TEARS AND BLOOD WE STI DEY 2024 OH!!!!😂🤣😂😂 YOU LISTEN, YOU REASON, U SABI THE FACTS, TRUTH YAPA😂🤣😂😂 EVERYDAY LIEINGS DEM DEY, WIA UNA SENSES😂🤣😂🤣 KENYANS ARE LEADING THE WAY, DEM DEY ASK BETA QUESTIONS🤣😂🤣😂 NIGERIANS DEY COMPARE DIS LIES😂🤣😂🤣 DANGOTE TOO DEY SCAM🤣😂🤣😂 IMPORTING FUEL WITHOUT HOUTHIS AS AS HOW????? Pls epp share after listening, adding ur thinkings♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #kenya #world
  • 8. NIGERIANS AS WORLD BIGGEST FOOLS😂🤣😂🤣 WORLD SMARTEST BAWO!!!!!🤣😂🤣😂

    19:49||Season 2, Ep. 8
    The legend FELA b sing am loud⚡️⚡️⚡️⚡️ SORROW TEARS AND BLOOD⚡️⚡️⚡️⚡️ 2024, d mata sti true 4 our lyfs😂🤣😂🤣 TINUBU🤣😂🤣😂 THE FIRST CIVILIAN DICTATOR IN NIGERIA😂🤣😂🤣 Olamide sing am😁😁😁😁 OJU KO, OKAN NI GIRAN💃💃💃💃 we wey nor get mind 🤣😂🤣🤣 na kenyans b d OKAN(MIND AND SOUL) OF AFRICA🤣😂🤣🤣 WE NA JUS OJU NA🤣😂🤣😂 Cardoso of CBM regular report na say e don pay backlog😂🤣😂🤣 Nigerians nor get mind ask whish backlog sef🤣😂🤣😂 who born our fada well😂🤣😂🤣 dem don buy plabe 4 Tinubu as most important 🤣😂🤣😂 suspend Ndume for daring to complain😂🤣😂🤣 Dangote get anoda story again oh!!!!! From may 2 june now July 🤣😂🤣😂 we neva see fuel😂🤣😂🤣 oshiomole and e antics of righteousness 🤣😂🤣😂 una dey act FIM abi, na future lyf dey on God⚡️⚡️⚡️⚡️ Pls listen, follow, comment, like and tok put jare as u epp share♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo ##sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #africa #world #freepalestine #freesudan #freecongo
  • 7. NEW AFRICAN FIM: TOTAL REKALL FROM ZIONIST PROPAGANDA 2024 🤣😂🤣😂

    20:24||Season 2, Ep. 7
    African original fim😂🤣😂🤣 remake of Hollywood American wonders of 1990 and 2012😁😁😁😁 Zionist always messing with our minds with propaganda🤣😂🤣🤣 Taking Africans for FOOLS!!!!!!! Using Africans against Africans, creating fear up and down🤣😂🤣😂 claiming influence on our humanity as a right to their existence 😂🤣😂🤣 inferiority complex packaged as some kind of superiority 🤣😂🤣🤣 SEYI VIBES DON SING AM!!!!!!!!! BACK TO SENDER, NA ATTACK⚡️⚡️⚡️⚡️ PSQUARE RUN AM SINCE⚡️⚡️⚡️⚡️ DO ME I DO U, GOD NOR GO VEX🤣😂🤣🤣 WEY DEM E REMAIN OH!!!!!!!! WE ARE TOO INTELLIGENT AND TOO BLESSED TO BE SPOKEN OF LAI DEM DEY RUN AM 😭😭😭😭 WOTOWOTO MATAS E BECUM🔥🔥🔥🔥 Pls listen, follow, comment, like, share and add ur tots to the mara🙏🙏🙏🙏 OYETUNDE FADELE, BENJAMIN OLASUNKANMI OLAMIJULO AND TAYO OTUBANJO(I NOR FORGET UNA OH😂🤣😂🤣)♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #freecongo #freesudan #affritude #moots #kenya #nigeria #africa