Share

cover art for NIGERIANS AS WORLD BIGGEST FOOLSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ WORLD SMARTEST BAWO!!!!!πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

Sir Lenzo's Runnings

NIGERIANS AS WORLD BIGGEST FOOLSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ WORLD SMARTEST BAWO!!!!!πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

Season 2, Ep. 8
β€’

The legend FELA b sing am loud⚑️⚑️⚑️⚑️ SORROW TEARS AND BLOOD⚑️⚑️⚑️⚑️ 2024, d mata sti true 4 our lyfsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ TINUBUπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ THE FIRST CIVILIAN DICTATOR IN NIGERIAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Olamide sing am😁😁😁😁 OJU KO, OKAN NI GIRANπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ we wey nor get mind πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ na kenyans b d OKAN(MIND AND SOUL) OF AFRICAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ WE NA JUS OJU NAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Cardoso of CBM regular report na say e don pay backlogπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Nigerians nor get mind ask whish backlog sefπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ who born our fada wellπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dem don buy plabe 4 Tinubu as most important πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ suspend Ndume for daring to complainπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Dangote get anoda story again oh!!!!! From may 2 june now July πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ we neva see fuelπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ oshiomole and e antics of righteousness πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ una dey act FIM abi, na future lyf dey on God⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls listen, follow, comment, like and tok put jare as u epp shareβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo ##sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #africa #world #freepalestine #freesudan #freecongo

More episodes

View all episodes

  • 32. BILL GATES BOUNTY⚑️⚑️⚑️⚑️ MAKE UNA CATCH STATAN E B LIVE 4 NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬βš‘οΈβš‘οΈβš‘οΈβš‘οΈ

    18:21||Season 2, Ep. 32
    Despite God's blessing everywia on the Afrcan continent😍😍😍😍 we are SLAVES OF THE WESTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ GOD ABEG, EPPPPPPP😭😭😭😭 D mata rish to cry b4πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ but say na we NIGERIANSπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬dem dey runπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ na comedy, sake of say dem know us, as savagesπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dey fear us BUTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ ALL OF US 4 NIJA DEY FEAR TINUBU AHMED BOLA AND COπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ it is said that the YOUTHS ARE THE FUTURE😁😁😁😁 THE FUTURE DEY LOOK US 4 FACE AS MUGU NI LAI DIS HOW FAR UNA?????β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #africa #world #kenya #southafrica #congo #ghana
  • 31. THE BILL GATES EFFECTπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ OUR MOTHERS BEWARE⚑️⚑️⚑️⚑️ EVIL IN PROGRESS LAI DIS IN NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬

    20:29||Season 2, Ep. 31
    I watch SATAN e sef dey tokπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ BILL GATES dats isπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENSπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ doses dem don SUPPLY LAI DISπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ e explain Y d women need amπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ make dem 4 nor die😁😁😁😁 MY OWN BE SAYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOWπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Tgis dem depopulation nor b jokeπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ mothers Pls lets go localπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ we don b dey born b4 dem rish our shoresπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ NA WOME KUKU GET THE FIGHT B4πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ I JUS DO DEM AMEBO NI, D TRUTH I KNOW I TOK, REASON AM WELL OH, NA UNA KUKU GET US LAS LASβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #women #kenya #africa #world #sirlenzosrunnings #congo #us #uk
  • 30. ZAMFARA SENSEπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ NIJA : BUSHMEAT CATCHING THE HUNTERSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AFRICA JASI😁😁😁😁

    18:42||Season 2, Ep. 30
    1 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTERπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ Afrobeats run am sinccccce😁😁😁😁 Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) ⚑️⚑️⚑️⚑️ Dat song na d new action fim in Zamfara lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forestπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ gee dem bera beatingsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ who police and army dey fia ohπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ wo, our problems dey for city jare, na Abuja dem plenty passπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ shebi na people dey Zamfara, we go know if na animals dey Abuja and other places soon⚑️⚑️⚑️⚑️ IN ODA NEWS, JUSTICE 4 MOHBAD IS JUSTICE 4 US ALL⚑️⚑️⚑️⚑️ september makes it 1 yrs, sti police sti dey wyn us 4 NjjaπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ dat ITALAWA TINUBU AND COMPANY SEE DIS SEPTEMBER ON GOD β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #uganda #ghana #africa #congo #sudan #world
  • 29. SPIRITISM OF RELIGION, CHRISTIANITY AND SPIRITUALITY OF JESUS

    18:59||Season 2, Ep. 29
    WE ARE ALL SPIRITS!!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ so dia 4 our communication is spiritualπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ weda u like or u nor like😁😁😁😁 spirituality is now the everyday relating with oursefs in peace and love😍😍😍😍 showing understandings to oursefs😁😁😁😁😁 respecting the right to exist for all πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ because we are all most important!!!!! NOBODY IS USELESSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Na ZIONISTS be d only exempt i knowπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Evil spirits of the world,πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ with dem Kings James version of things, selling SPIRITISMπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ SIMPLY EXPLAINED AS" DIS IS HOW U MUST LIVE LYFπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na so JESUS leave packages in 2024 of the internetπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ U listen, reason am😁😁😁😁 if u feel am😍😍😍😍 epp me roll am out with share but Pls⚑️⚑️⚑️⚑️ ur thinkings is most important πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ U GET SENSEβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo ##sirlenzosrunnings #moots #freepalestine #affritude #nigeria #kenya #congo
  • 28. ALCOHOL AND WE NJJA πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬YOUTHSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ UGO AND I APPEALπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™

    06:29||Season 2, Ep. 28
    NigeriansπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ we can like to boooooooozeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ dem neva born who eim fada go say make we nor drinkπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ O YES o😁😁😁😁 but we need ADD sense to the mara make e nor go start mata wey be casala ontop enjoyment wey merryment beπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ nor b spiritism be d episode discussionπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ nor be we go tell anybody how to run am😁😁😁😁 but spirituality of the runnings we share experiencesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ u o nid listen b d mataπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Pls epp share adding ur thinkings on Godβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlemzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #southafrica #africa #world
  • 27. NIJA πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬DARES PROJECT 2024πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ BULLY ZIONISTS WEY DEY WORRY USπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    20:47||Season 2, Ep. 27
    IN FACTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡¬πŸ‡­πŸ‡ΏπŸ‡¦and all oda flags πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ GO DEY BULLY MONEKEYSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JORπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JAREπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ GOD ABEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ GOD ABEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™GOD ABEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ GOD ABEGβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #southafrica #africa #kenya #world
  • 26. TINUBU AHMED BOLA(TAB)'S INCOMPETENCEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ LIES 😁😁😁😁 AND CONSEQUENCIES 4 NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬

    16:28||Season 2, Ep. 26
    In the days of BUHARI AS PRESIDENT😍😍😍😍 We nor get refinery, we sti dey see PETROL buyπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ as EMPERROR ENTAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leaderπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚we dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na BUHARI build power DAMs to generare electricity😁😁😁😁 but now 4 πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ we are paying more 4 electricity and paying even more to SUBSIDIZE powerπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ REASON WITH UR COMMON SENSEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ EDUCATION DON FAIL US LAI DISπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Pls listen, epp share adding ur thinkingsβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #nigeria #africa #world
  • 25. FOOD SECURITY 4 πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬IN THE TIMES OF EMPERROR TINUBUπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚

    14:14||Season 2, Ep. 25
    The first principle of our humanity is FOODπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ In dis times of the EMPERROR MAGINIFICENT😁😁😁😁 the EMILOKAN of we the YORUBASπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ the OVERWISE AGBAYEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ story teller 4 d gODSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Awon iyen ZIONISTSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ TINUBU AHMED BOLAπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ THE TAB OF ZIONIST CONTROL⚑️⚑️⚑️⚑️The update dey inside the podcastπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ epp me πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ well abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ na food matas so na most serious mata in dis days of EVIL we dey lai disβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #kenya #africa #world #affritude #moots
  • 24. TINUBU & ALL PUPPET ALERTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ BIN SALMS OF SAUDI & THE ARRANGEMENT WITH DEATHπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

    17:40||Season 2, Ep. 24
    According to the news!!!!!!! The crown prince of SAUDI😁😁😁😁 the most important, chief middle eastern puppet of the evil ZIONISTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dey fia assasination for e doingsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ devil don jam deep blue seaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ THE PEOPLE ARE COMING FOR ALL YOU EVIL DOERS AS LEADERSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Pls listen, make we stop to dey LAMMENT and start to COMPLAINπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ God bless u as u listen and share adding ur thinkingsβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #freepalestine #nigeria #africa #kenya #world