Share

cover art for BILL  GATES BOUNTY⚑️⚑️⚑️⚑️ MAKE UNA CATCH STATAN E B LIVE 4 NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬βš‘οΈβš‘οΈβš‘οΈβš‘οΈ

Egbon Lenzo's Runnings

BILL GATES BOUNTY⚑️⚑️⚑️⚑️ MAKE UNA CATCH STATAN E B LIVE 4 NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬βš‘οΈβš‘οΈβš‘οΈβš‘οΈ

Season 2, Ep. 32
β€’

Despite God's blessing everywia on the Afrcan continent😍😍😍😍 we are SLAVES OF THE WESTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ GOD ABEG, EPPPPPPP😭😭😭😭 D mata rish to cry b4πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ but say na we NIGERIANSπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬dem dey runπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ na comedy, sake of say dem know us, as savagesπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dey fear us BUTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ ALL OF US 4 NIJA DEY FEAR TINUBU AHMED BOLA AND COπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ it is said that the YOUTHS ARE THE FUTURE😁😁😁😁 THE FUTURE DEY LOOK US 4 FACE AS MUGU NI LAI DIS HOW FAR UNA?????β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #africa #world #kenya #southafrica #congo #ghana

More episodes

View all episodes

  • 99. OWO, EGO, KUDI πŸ₯πŸ₯πŸ₯πŸ₯ MONEY πŸ‘πŸ‘πŸ‘πŸ‘ AYE(WORLD)😁😁😁😁 TRUTH AND LIESπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ DEM 2 LIE AGAINST AYEπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’

    35:56||Season 2, Ep. 99
    Nor b "OLOWO LO NI AYE" πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Nor b "OLOWO NI AYE MOπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ OLOWO NA JUS WHO GET MONIπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AND WHO DEY SPEND MONEY NA OLOWOπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ SO DIA 4😁😁😁😁 ALL OF US NA OLOWOβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ ABI U NOR DEY SPEND MONI NIπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ NOW INSIDE THE OWO ENJOYMENT DEYπŸŽΆπŸŽΆπŸŽΆπŸŽΆπŸ’ƒπŸ’ƒβ™₯️β™₯️ WIA MONEY TOKS, WIA SHOWINGS EXISTS, WIA SHAKARA GET MOUTHπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ BASED ON WANTINGS REALLY😍😍😍😍 DESIRES OF DIS AND DAT.....πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ PLS CLICK PLAY TO LISTEN TO THE PODCASTπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ #GEMINI WAN KNOWπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ DEM MUS PAY ME EGBON LENZO B4 I TOK ANY ODA TINπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #egbonlenzo #freepalestine #podcast #nigeria #africa #world #egbolenzosrunnings #trending #abuja #kano #lagos #enugu #portharcoutt #affritude #tinubu #gemini #AI #deepseek #chatgpt #moots #inthedaysofsense
  • 98. DANGER!!!!!!!!!!⚠️⚠️⚠️⚠️ AI BRAIN WASHING OUR AFRICAN KIDS!!!!!!!!!!!πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ OUR CULTURAL HERITAGE IS "INTANGIBLE" !!!!!!!! AS AS HOW????πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’

    29:20||Season 2, Ep. 98
    The AI is the future abiπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ the corrupted data base is NOW A CLEAR AND PRESENT DANGER!!!!!!!!πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ anything dem put inside but we nor o dey dia wen e dey tish our children d nonsenseπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ UNESCO DOCUMENT IFA AS INTANGIBLE HERITAGE!!!!!! ⚠️⚠️⚠️⚠️ Gemini con dey defend the lieπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ but na the Danger e b, na Y i dey loud amπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ NA TO GATHER BOMB UNESCO REMIAN OHπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dem dey edit una future abi na our future in the presentπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ lying against our pastπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ THE OLODOS GO DEY HOLD ODO WEY NOR B DEM OWNπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ EMI WEY I B OMO ODOπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NA POUNDING ME AND DIA MATA DEY😁😁😁😁 NA MAKE AFRICAN YOUTHS EPP WITH THE GRINDING I DEY BEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ na πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€ finish b dis naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #egbonlenzo #freepalestine #podcast #nigeria #africa #world #yoruba #afritude #inthedaysofsense #AI #geminiai #googlegeminiai #deepseek #chatgpt #lagos #kano #abuja #viral #trending #enugu#tinubu #buhari
  • 97. DEAR MOTHERSπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ PRESIDENSHIT TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZIONISTS)πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’AND THE KILLINGS OF UNA SHILDREN⚑️⚑️⚑️⚑️ JASIπŸ’―

    16:24||Season 2, Ep. 97
    As seen on the cover of dis episodeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬NIJA πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬WAS DOING GREAT B4 PRESIDENSHIT TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZION8ST) SHOWπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ’― AS WE DEY LAI DISπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ NA UNA(mothers) SHILDREN BLOOD DEM DEY TAKE DO SACRIFICÈ THE EVIL gOD DEY SERVEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NA NIGERIANS ARMY/POLICE/NAVY etc AGAINST NIGERIANS NAπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ OUR PROPERTY DON BECUM ZIONISTS OWNπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NA PRESIDENT WE MAKE THE OLORIBURUKUπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ TURN D WHOLE COUNTRY TO SHITπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ BECUM PRESIDENSHIT WITHOUT SHAMEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ E DON SELL EIM SOUL SINCEπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ E JUS DEY DASH DEM OUR OWN JOIN NIπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ MAMA MAMA MAMA MAMA!!!!!!!! EEEEEEPPPPPPP⚑️⚑️⚑️⚑️ YES NA MAMA'S BOY I BπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ NA OUR MOTHERS FIT SAVE US LAI DIS⚑️⚑️⚑️⚑️buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #world #trending #viral #tinubu #buhari #mothers #religion #us #uk #france #india #affritude #moots #AI
  • 96. REALITY IS A CONCEPTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ NA GEMINI FESS TOK AM!!!! HUMAN BEING CON REPEAT AMπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NA ZIONIST DEY RUN AMπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’OUR REALITY IN AFRICA DAT IS πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    31:53||Season 2, Ep. 96
    ISE(WORK) 😁😁😁😁 ERE(PROFIT)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ According to zionians, people of zion ni yen oπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ awon chosen if u sabi demπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ with TAB(TINUBU AHMED BOLA, TOOL OF ZIONISM))AS ENFORCERπŸ₯πŸ₯πŸ₯πŸ₯ NA WE AFRICANS BE WORK⚑️⚑️⚑️⚑️ NA ZIONISTS BE PROFITπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ REALITY AS A CONCEPT IS THE FULL MEANING OF MANIPULATIONπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NOW WHEN AI (GEMINI)TOK SAY "REALITY IS A CONCEPT"πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ 'IS' NA PRESENT CONTINOUS OHπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ OUR AFRICAN MOTHERSπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ ANYTHING UNA NOR WANT NOR DEY HAPPEN πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ ABI ANYTHING UR MAMA NOR WANT DEY FIT HAPPEN???? IF SO, WHY ALL DIS DEY HAPPEN NA????πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Abeg buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz wt share and contribution oh!!!!!!!! NA TO USE THE SENSE WE GET REMIAN AJE ON GODβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #africanmothers #mothers #africa #affritude #tinubu #AI #gemini #viral #buhari #church #ramadan #islam #christainity #trending #moots #china #russia #lagos #kano
  • 95. WE AFRICANS HAVE ALL WE NEED⚑️⚑️⚑️⚑️ ZIONISTS KNOW ALL WE WANTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£AND NA DEM WANTS WE MUST WANT πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NA TAB CON DEM ENFORCE DEM WANTSπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£

    26:58||Season 2, Ep. 95
    Humans NEED wetin WE NID😁😁😁😁 Our WANT con resemble our needπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Hia in AFRICA, God gee us all we NEED AND MORE⚑️⚑️⚑️⚑️ How e b 4 ur side i nor sabi asweaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ but 4 hia🎢🎢🎢🎢πŸ₯πŸ₯πŸ₯πŸ₯ OLA OLORUN LAN JOLAπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ MAKACHUKWU d mata be⚑️⚑️⚑️⚑️ Even u know na, d πŸ’― of d mata b dat. INSHA ALLAHπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ Zionist con with WANTSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Na dem sabi every based the outdated FUGAZI of CHOSENπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚NA ONLY PEOPLE PROPERTIES BE THE ONLY RECORD OF CHOSENπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Well SAY WE GET SENSE 4 AFRICA IS CONFIRMEDπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NA WE DEY WORK OUR SEFSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ DEM DASH ORIGINALS WE BE OH!!!!! LAMBA, LAMBA, LAMBA LAMBA FAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ HOLD OUR SOULS HOSTAGEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ 4 OUR OWN LAND!!!!!!!! πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’WELL U LISTEN FESS con epp buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz everywia β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #world #spirituality #tinubu #zionits #trending #viral #affritude #france #china #russia #india #pakistan
  • 94. TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZIONISTS)πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ WORKSHOP THE MATA BEπŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ NA CHOP WORK D MATA BECUMπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ AND NA WE BE WORKπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬NIGERIANSπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ DARIS⚑️⚑️⚑️⚑️

    26:03||Season 2, Ep. 94
    Lati Aye 1😁😁😁😁 from d very begining dat is, NA WORKSHOP THE MATA BEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ simply explained to mean sayπŸ₯πŸ₯πŸ₯πŸ₯ NA WIA WE DEY WORK WE DEY FROM S(C)HOPπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ tell me who nor work, how e wan take chop 🎢🎢🎢🎢 SO DIA 4, ANY WORK THAT WE CANNOT CHOP FROMπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WE IN NIJA GO START TO DEY CHOP THE WORKπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AS NA WE THE WORK!!!!!!!!!! NA OUR SEFS WE DEY CHOPπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ ZIONIST ALMIGHTY FORMULA FOR THE FOOLS WE AREπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ As delivered by TABπŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ na dem sti b freedom fighters oh!!!!!! As na dem get internetπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ all dem avengers don dey mount the phone screens of social media jasiπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ buzzzz buzzzz egbonlenzo's vibes buzzzz buzzzz β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #egbonlenzo #podcast #nigeria #africa #world #freepalestine #us #america #uk #china #kano #lagos #portharcourt #enugu #kwara #sokoto #owerri #anambra #ibadan #kogi #jos #nasarawa
  • 93. TRUMP, THE BLUE AVATAR OF EVIL IS FOOLISHπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ GEMINI AND I AGREE😁😁😁😁 AMERICANSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ NA CHICKEN DEY LAY EGGS NAπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’

    21:06||Season 2, Ep. 93
    Me nor πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€ problem 4 America lai dis shaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ if u dey find eggs😁😁😁😁 find chicken, na dem dey lay amπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ nor b manufacturing processπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na God runnings, na chicken go full everywia with eggs na na biologocally dat isβœ…οΈβœ…οΈ Dat retard wan bring eggs from DemarkπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Less i forget d OLORIBURUKU TAB(TINUBU AHMED BOLA, TAB OF ZI9OISTS) E get d media propaganda Amnesty international dey run say dem dey carry who tok against TABπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Reason am, country wey dem do #endsarsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ d day Nigerians catch d Agency πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ una know na!!!!!!! NOR FIA ANYBODY DIS 2025πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ MAKE EVERYBODY DEY FEAR US LAI DIS 2025 buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #egbonlenzo #sirlenzo #freepalestine #America #us #uk #france #gemini #AI #ai pofcast #africa #nigeria #world #china #russia
  • 92. TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZIONIST) AND HIS PROPAGANDA MACHINEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ DEY TELL US WEY GET SAY WE DEY TAKE THINGS 4 GRANTEDπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ U 2 LISTEN JOR JOR JORπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    19:34||Season 2, Ep. 92
    According to viewings on my fyp 4 tik tok😁😁😁😁 As e dey hard 4 Nija na e8m e dey hard 4 UkπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ i con πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€ anoda sharperlyπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ d oloriburuku travel West Africa con dey sell say na our fuel b d cheapestπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ say we dey take things 4 grantedπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ as if nor b God bless u lai datπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ meanwhike, " E NOR GET WIA DEM COMPARE THE SALARY OF POLITICAL APPOINTEES 4 THE VIDEOSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Na CHOSEN DEM BE NAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na d rest of us dey take our sufferings 4 granted by not speaking up or doing anything to stop dis LAMBAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ buzzzz buzzzz Egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #egbonlenzo #sirlenzo #podcast #podcasting #nigeria #africa #world #us #uk #trending #tinubu #buhari #sffritude #viral #moots #freepalestine #zionist #trump #AI #ai #geminiai #gemini
  • 91. NOBODY CARES ABOUT TRUMPπŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ THE BLUE AVATAR OF EVILπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ THE UNENDING LIES OF AIs AND ZIONISMπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AWON THE CHOSEN AYEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

    28:52||Season 2, Ep. 91
    Trump level now na to dey chase importanceπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Chinese delegates dey rude shaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ confidence in infront of failure dey always b lai rude ajeπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ especially as e b trueπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ "NOBODY CARES ABOUT WHAT THE RETARDED ZIONIST TRUMP DOES"πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ As 4 d AI GeminiπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ na sti The failure of zionist on displayπŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ the mata i gee the oloriburuku GeminiπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ is the only mata dat is tha mata, i tok am inside, i tell as app but as olodo e bπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ THE WORLD IS LYINGπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚ SUPER LIARS AS SUPER POWERSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Na inside d gist dey jare, if u listen finish abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ epp me share with your own thinkings on d mataπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzzβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #ifa #gemini #freepalestine #china #russua #uk #france #nigeria #africa #podcast #world #us #religion #AI #ai #trending #viral #asia