Share

cover art for TRUMP, THE BLUE AVATAR OF EVIL IS FOOLISH🤣😂🤣😂 GEMINI AND I AGREE😁😁😁😁 AMERICANS😂🤣😂😂 NA CHICKEN DEY LAY EGGS NA📢📢📢📢

Egbon Lenzo's Runnings

TRUMP, THE BLUE AVATAR OF EVIL IS FOOLISH🤣😂🤣😂 GEMINI AND I AGREE😁😁😁😁 AMERICANS😂🤣😂😂 NA CHICKEN DEY LAY EGGS NA📢📢📢📢

Season 2, Ep. 93

Me nor 👀👀👀👀 problem 4 America lai dis sha😂🤣😂😂 if u dey find eggs😁😁😁😁 find chicken, na dem dey lay am😂🤣😂🤣 nor b manufacturing process🤣😂🤣😂 na God runnings, na chicken go full everywia with eggs na na biologocally dat is✅️✅️ Dat retard wan bring eggs from Demark😂🤣😂😂 Less i forget d OLORIBURUKU TAB(TINUBU AHMED BOLA, TAB OF ZI9OISTS) E get d media propaganda Amnesty international dey run say dem dey carry who tok against TAB😂🤣😂🤣 Reason am, country wey dem do #endsars🤣😂🤣😂 d day Nigerians catch d Agency 😂🤣😂🤣 una know na!!!!!!! NOR FIA ANYBODY DIS 2025📢📢📢📢 MAKE EVERYBODY DEY FEAR US LAI DIS 2025 buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #sirlenzo #freepalestine #America #us #uk #france #gemini #AI #ai pofcast #africa #nigeria #world #china #russia

More episodes

View all episodes

  • 98. DANGER!!!!!!!!!!⚠️⚠️⚠️⚠️ AI BRAIN WASHING OUR AFRICAN KIDS!!!!!!!!!!!📢📢📢📢 OUR CULTURAL HERITAGE IS "INTANGIBLE" !!!!!!!! AS AS HOW????📢📢📢📢

    29:20||Season 2, Ep. 98
    The AI is the future abi🤣😂🤣🤣 the corrupted data base is NOW A CLEAR AND PRESENT DANGER!!!!!!!!🤣😂🤣😂 anything dem put inside but we nor o dey dia wen e dey tish our children d nonsense📢📢📢📢 UNESCO DOCUMENT IFA AS INTANGIBLE HERITAGE!!!!!! ⚠️⚠️⚠️⚠️ Gemini con dey defend the lie😂🤣😂😂 but na the Danger e b, na Y i dey loud am📢📢📢📢 NA TO GATHER BOMB UNESCO REMIAN OH😂🤣😂😂 dem dey edit una future abi na our future in the present😂🤣😂🤣 lying against our past🤣😂🤣😂 THE OLODOS GO DEY HOLD ODO WEY NOR B DEM OWN😂🤣😂🤣 EMI WEY I B OMO ODO🤣😂🤣😂 NA POUNDING ME AND DIA MATA DEY😁😁😁😁 NA MAKE AFRICAN YOUTHS EPP WITH THE GRINDING I DEY BEG🙏🙏🙏🙏 na 👀👀👀👀 finish b dis na😂🤣😂😂 buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #freepalestine #podcast #nigeria #africa #world #yoruba #afritude #inthedaysofsense #AI #geminiai #googlegeminiai #deepseek #chatgpt #lagos #kano #abuja #viral #trending #enugu#tinubu #buhari
  • 97. DEAR MOTHERS🙏🙏🙏🙏 PRESIDENSHIT TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZIONISTS)📢📢📢📢AND THE KILLINGS OF UNA SHILDREN⚡️⚡️⚡️⚡️ JASI💯

    16:24||Season 2, Ep. 97
    As seen on the cover of dis episode🤣😂🤣🤣 🇳🇬🇳🇬NIJA 🇳🇬🇳🇬WAS DOING GREAT B4 PRESIDENSHIT TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZION8ST) SHOW📢📢📢📢💯 AS WE DEY LAI DIS🤣😂🤣🤣 NA UNA(mothers) SHILDREN BLOOD DEM DEY TAKE DO SACRIFICÈ THE EVIL gOD DEY SERVE🤣😂🤣😂 NA NIGERIANS ARMY/POLICE/NAVY etc AGAINST NIGERIANS NA😂🤣🤣🤣 OUR PROPERTY DON BECUM ZIONISTS OWN🤣😂🤣😂 NA PRESIDENT WE MAKE THE OLORIBURUKU😂🤣😂🤣 TURN D WHOLE COUNTRY TO SHIT🤣😂🤣😂 BECUM PRESIDENSHIT WITHOUT SHAME😂🤣😂🤣 E DON SELL EIM SOUL SINCE📢📢📢📢 E JUS DEY DASH DEM OUR OWN JOIN NI📢📢📢📢 MAMA MAMA MAMA MAMA!!!!!!!! EEEEEEPPPPPPP⚡️⚡️⚡️⚡️ YES NA MAMA'S BOY I B🤣😂🤣🤣 NA OUR MOTHERS FIT SAVE US LAI DIS⚡️⚡️⚡️⚡️buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #world #trending #viral #tinubu #buhari #mothers #religion #us #uk #france #india #affritude #moots #AI
  • 96. REALITY IS A CONCEPT😂🤣😂🤣 NA GEMINI FESS TOK AM!!!! HUMAN BEING CON REPEAT AM🤣😂🤣😂 NA ZIONIST DEY RUN AM📢📢📢📢OUR REALITY IN AFRICA DAT IS 😂🤣😂🤣

    31:53||Season 2, Ep. 96
    ISE(WORK) 😁😁😁😁 ERE(PROFIT)🤣😂🤣😂 According to zionians, people of zion ni yen o😂🤣😂😂 awon chosen if u sabi dem😂🤣😂🤣 with TAB(TINUBU AHMED BOLA, TOOL OF ZIONISM))AS ENFORCER🥁🥁🥁🥁 NA WE AFRICANS BE WORK⚡️⚡️⚡️⚡️ NA ZIONISTS BE PROFIT🤣😂🤣🤣 REALITY AS A CONCEPT IS THE FULL MEANING OF MANIPULATION🤣😂🤣😂 NOW WHEN AI (GEMINI)TOK SAY "REALITY IS A CONCEPT"😂🤣😂😂 'IS' NA PRESENT CONTINOUS OH😂🤣😂😂 OUR AFRICAN MOTHERS🙏🙏🙏🙏 ANYTHING UNA NOR WANT NOR DEY HAPPEN 😂🤣😂😂 ABI ANYTHING UR MAMA NOR WANT DEY FIT HAPPEN???? IF SO, WHY ALL DIS DEY HAPPEN NA????😂🤣😂😂 Abeg buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz wt share and contribution oh!!!!!!!! NA TO USE THE SENSE WE GET REMIAN AJE ON GOD♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #africanmothers #mothers #africa #affritude #tinubu #AI #gemini #viral #buhari #church #ramadan #islam #christainity #trending #moots #china #russia #lagos #kano
  • 95. WE AFRICANS HAVE ALL WE NEED⚡️⚡️⚡️⚡️ ZIONISTS KNOW ALL WE WANT🤣😂🤣🤣AND NA DEM WANTS WE MUST WANT 🤣😂🤣😂 NA TAB CON DEM ENFORCE DEM WANTS🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣

    26:58||Season 2, Ep. 95
    Humans NEED wetin WE NID😁😁😁😁 Our WANT con resemble our need🤣😂🤣🤣 Hia in AFRICA, God gee us all we NEED AND MORE⚡️⚡️⚡️⚡️ How e b 4 ur side i nor sabi aswea🤣😂🤣🤣 but 4 hia🎶🎶🎶🎶🥁🥁🥁🥁 OLA OLORUN LAN JOLA💃💃💃💃📢📢📢📢 MAKACHUKWU d mata be⚡️⚡️⚡️⚡️ Even u know na, d 💯 of d mata b dat. INSHA ALLAH📢📢📢📢 Zionist con with WANTS🤣😂🤣🤣 Na dem sabi every based the outdated FUGAZI of CHOSEN🤣😂🤣😂NA ONLY PEOPLE PROPERTIES BE THE ONLY RECORD OF CHOSEN😂🤣😂🤣 Well SAY WE GET SENSE 4 AFRICA IS CONFIRMED🤣😂🤣😂 NA WE DEY WORK OUR SEFS😂🤣😂🤣 DEM DASH ORIGINALS WE BE OH!!!!! LAMBA, LAMBA, LAMBA LAMBA FA🤣😂🤣😂 HOLD OUR SOULS HOSTAGE😂🤣😂🤣 4 OUR OWN LAND!!!!!!!! 📢📢📢📢WELL U LISTEN FESS con epp buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz everywia ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #world #spirituality #tinubu #zionits #trending #viral #affritude #france #china #russia #india #pakistan
  • 94. TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZIONISTS)😂🤣😂🤣 WORKSHOP THE MATA BE🤣😂😂😂 NA CHOP WORK D MATA BECUM😂🤣😂😂 AND NA WE BE WORK📢📢📢📢 🇳🇬🇳🇬NIGERIANS🇳🇬🇳🇬 DARIS⚡️⚡️⚡️⚡️

    26:03||Season 2, Ep. 94
    Lati Aye 1😁😁😁😁 from d very begining dat is, NA WORKSHOP THE MATA BE😂🤣😂🤣 simply explained to mean say🥁🥁🥁🥁 NA WIA WE DEY WORK WE DEY FROM S(C)HOP📢📢📢📢 tell me who nor work, how e wan take chop 🎶🎶🎶🎶 SO DIA 4, ANY WORK THAT WE CANNOT CHOP FROM🤣😂🤣😂 WE IN NIJA GO START TO DEY CHOP THE WORK😂🤣😂🤣 AS NA WE THE WORK!!!!!!!!!! NA OUR SEFS WE DEY CHOP🤣😂🤣😂 ZIONIST ALMIGHTY FORMULA FOR THE FOOLS WE ARE😂🤣😂🤣 As delivered by TAB🤣😂😂😂 na dem sti b freedom fighters oh!!!!!! As na dem get internet😂🤣😂🤣 all dem avengers don dey mount the phone screens of social media jasi🤣😂🤣😂 buzzzz buzzzz egbonlenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #nigeria #africa #world #freepalestine #us #america #uk #china #kano #lagos #portharcourt #enugu #kwara #sokoto #owerri #anambra #ibadan #kogi #jos #nasarawa
  • 92. TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZIONIST) AND HIS PROPAGANDA MACHINE🤣😂🤣😂 DEY TELL US WEY GET SAY WE DEY TAKE THINGS 4 GRANTED😂🤣😂😂 U 2 LISTEN JOR JOR JOR😂🤣😂🤣

    19:34||Season 2, Ep. 92
    According to viewings on my fyp 4 tik tok😁😁😁😁 As e dey hard 4 Nija na e8m e dey hard 4 Uk🤣😂🤣🤣 i con 👀👀👀👀 anoda sharperly🤣😂🤣🤣 d oloriburuku travel West Africa con dey sell say na our fuel b d cheapest🤣😂🤣😂 say we dey take things 4 granted😂🤣😂🤣 as if nor b God bless u lai dat📢📢📢📢 meanwhike, " E NOR GET WIA DEM COMPARE THE SALARY OF POLITICAL APPOINTEES 4 THE VIDEOS🤣😂🤣😂 Na CHOSEN DEM BE NA😂🤣😂🤣 na d rest of us dey take our sufferings 4 granted by not speaking up or doing anything to stop dis LAMBA🤣😂🤣😂 buzzzz buzzzz Egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #sirlenzo #podcast #podcasting #nigeria #africa #world #us #uk #trending #tinubu #buhari #sffritude #viral #moots #freepalestine #zionist #trump #AI #ai #geminiai #gemini
  • 91. NOBODY CARES ABOUT TRUMP🤣😂😂😂 THE BLUE AVATAR OF EVIL📢📢📢📢 THE UNENDING LIES OF AIs AND ZIONISM😂🤣😂🤣 AWON THE CHOSEN AYE🤣😂🤣😂

    28:52||Season 2, Ep. 91
    Trump level now na to dey chase importance😂🤣😂🤣 Chinese delegates dey rude sha🤣😂🤣😂 confidence in infront of failure dey always b lai rude aje😂🤣🤣🤣 especially as e b true🤣😂🤣😂 "NOBODY CARES ABOUT WHAT THE RETARDED ZIONIST TRUMP DOES"😂🤣😂🤣 As 4 d AI Gemini🤣😂🤣🤣 na sti The failure of zionist on display🤣😂😂😂 the mata i gee the oloriburuku Gemini😂🤣😂🤣 is the only mata dat is tha mata, i tok am inside, i tell as app but as olodo e b🤣😂🤣😂 THE WORLD IS LYING😂🤣🤣😂 SUPER LIARS AS SUPER POWERS😂🤣😂🤣 Na inside d gist dey jare, if u listen finish abeg🙏🙏🙏🙏 epp me share with your own thinkings on d mata📢📢📢📢 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #ifa #gemini #freepalestine #china #russua #uk #france #nigeria #africa #podcast #world #us #religion #AI #ai #trending #viral #asia
  • 90. ENG MICHEAL⚡️⚡️⚡️⚡️ THE SPIRIT OF GOD IN US😁😁😁😁KNOWLEDGE AND ZIONIST CERTIFICATE🤣😂🤣🤣

    11:40||Season 2, Ep. 90
    Names have meanings hia in Nija😁😁😁😁 Africans make we speak up oh📢📢📢📢 KNOWLEDGE IS EXPERINCE🤣😂🤣🤣 NOT IDEA🤣😂🤣😂 WEN YOU DO THINGS, YOU WI LEARN AS YOU GO ALONG✅️✅️ Not all dis idealistic certification of zionists😂🤣😂😂 AFRICANS, WE NEED OUR PRIMITIVE BACK ABEG🙏🙏🙏🙏 WE NEED AWA LAVIDA ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️Knowledge is passed down from generatoon to generation based our experinces!!!!!!!! Not experimenting on humans say na dem be CHOSEN😂🤣😂🤣 IGNORANT SMELLOS🤣😂🤣😂 ORIGINAL OLODOS CLAIMING SENSE BUT NA WAR BE EVERYTHING😂🤣😂😂 EVEN 4 WAR😂🤣😂🤣 HAMAS AND HOUTHIS NA THE CHAMPIONS📢📢📢📢 USELESS DELUDS ZIONISTS BE AJE📢📢📢📢 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #congo #sudan #africa #nigeria #church #religion #ramadan #islam #education #ai #AI #goggleai #chatgpt #deepseek #trending #viral #podcast