Share

cover art for Sir Lenzo's Runnings

Sir Lenzo's Runnings


Latest episode

  • 41. I AM A CHOSEN🤣😂🤣🤣 THE ZIONIST DELUSION AND BUHARI TO THE RESCUE IN 🇳🇬🇳🇬NIJA🇳🇬🇳🇬

    20:42||Season 2, Ep. 41
    Marcellus Williams was executed despite the glaring evidence of his innocence 😭😭😭😭 The law is not about JUSTICE !!!!!!! 🤣😂🤣😂 SEYI TINUBU DON BECUM SO RICH SAY NA EIM AND EIM FRIENDS DEY DONATE MONEY EVERYWIA😂🤣😂😂 WE NOR SABI D OLORIBURUKU 2023 OH!!!!!😂🤣😂😂 Portable say eim nor go PROTEST😁😁😁😁 na CONTEST eim go contest😂🤣😂😂 e nor go school na Y😂🤣😂😂 A PROTEST IS A CONTEST 4 SHANGE 😂🤣😂😂 make una tell d retards say na musik we take know am😂🤣😂🤣 OLOWO LAYE MO🤣😂🤣😂 How mush d retards get???? Pls listen😂🤣😂😂 tit 4 tat we dey dis 2024⚡️⚡️⚡️⚡️ who do nonosense mus see nonsense on God 💯♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo ##freeplaestine #affritude #marcelluswilliams #portable #nigeria #àfrica #world #lagos #us #uk #france #sirlenzosrunnings #moots #podcast #podcasting #sorosokeotoge #protest #fearlessprotest #oct1protest #allofusdeysuffer #endbadgovernace #tinubumusgo

More episodes

View all episodes

  • 40. BUHARI, BUHARI, BUHARI, BUHARI: EIM INTENTIONS PURE♥️♥️♥️♥️ 4 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 EVERYBODY KNOW🤡🤡🤡🤡

    18:19||Season 2, Ep. 40
    PMS price drop 4 Buhari time dat yia🤣😂🤣🤣 wen crude b dey $30😁😁😁 price drop from 145 naira to 128 naira or so🤣😂🤣🤣 MEDIA DEY SING EVERYWIA SAY BUHARI DEY CLUELESS🤣😂🤣🤣 wetin cos d increase in fuel price dis 2024 so🤣😂🤣🤣 ALL MEDIA HOUSES GET STORIES Y🤣😂🤣🤣 Because Tinubu get sense🤣😂🤣🤣 based on present results🤣😂🤣🤣 ABILITY WAN KPIE ABINIBI🤣😂🤣🤣 me jus con jus dey DARE BILL GATES🤣😂🤣🤣 EPP ME RUN AM AGAIN📢📢📢📢 I WAN SHECK SOMETIN🤣😂🤣🤣 THE OGO OF THE YOUTHS NA CONFAM🤣😂🤣🤣 E NOR DEY WORRY ME🤣😂🤣🤣 na d dulling dey pain me AJE♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #buhari #tinubu #apc #pdp #lp #moots #affritude #nigeria #africa #world #inthedaysofsense #sorosokeotoge #protest
  • 39. #SOROSOKEOTOGE 🇳🇬🇳🇬#PROTEST🇳🇬🇳🇬 : THE BUHARI OF BUHARISM📢📢📢📢 THE MAN WE NEED⚡️⚡️⚡️⚡️

    15:58||Season 2, Ep. 39
    Without any increase in global crude price😂🤣😂🤣 Nigerians are paying more 4 PMS and tins🤣😂🤣😂 we get PH refinery(Buhari refurbish am, NNPCltd confam am december las year) plus Kaduna refinery, plus all the modular refineries built under BUHARI NOR FIT GET CRUDE😂🤣😂🤣 DANGOTE WEY DEY GET STEADY CRUDE FROM NNPCLTD SAY WE NA LOCAL🤣😂🤣🤣 How are we Nigerians not a disgrace to education????? How are we not a DISGRACE TO THE GRACE OF GOD!!!!!!!!!!!!!!!! The fear of SATAN reigns SUPREME LAI DIS📢📢📢📢 I HEAR SAY UNA DEY FEAR SHA🤣😂🤣😂 wia all the prayer warriors???? We o full outside wen we get sense♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #moots #affritude #sorosokeotoge #allofusdeysuffer #kosedurowo #nigeria #africa #world
  • 38. #SOROSOKEOTOGE 🇳🇬🇳🇬 #PROTEST 🇳🇬🇳🇬 DAY 4 : BUHARI WE NEED!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!

    16:09||Season 2, Ep. 38
    ACCORDING TO THE SELF APPOINTED SPOKENSPERSON OF THE AFRICAN BROTHERHOOD NIG🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 CHAPTER😁😁😁😁 BASED ON DIS FUEL MATA!!!!!!NIGERIANS:we cannot keep pressure and throwaway treasureWe cannot keep what we have when we have what we NEED⚡️⚡️⚡️⚡️ DIS WORKING 4 SATAN I NOR DEY ABEG ABEG ABEG ABEG🤣😂🤣🤣 EVERYBODY KNOW SAY WE NEED BUHARI🤣😂🤣😂 SUFFER NEVA DO U♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #justice4mohbad #affritude #moots #buhari #tinubu #apc #pdp #lp #allofusdeysuffer #sorosokeotoge #protest #nigeria #africa #world
  • 37. IN THE SERVICE OF 🇳🇬🇳🇬SATAN🇳🇬🇳🇬😂🤣😂🤣 WE THAT WORSHIP GOD⚡️⚡️⚡️⚡️TINUBU'S SATANIC RUNNINGS #SOROSOKEOTOGE🤣😂🤣🤣 #PROTEST DAY 3🔥🔥🔥🔥

    10:52||Season 2, Ep. 37
    SATAN simply came to his domains😁😁😁😁 Nija🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 as 1 of its HQs🤣😂🤣😂 complain that in the service of HIM WHO MUS BE OBEYED😂🤣😂🤣 based on Chosen🤣😂🤣😂 we nor dey pay enough😁😁😁😁 NOW ALL PASTORS, ALL TOUTS, ALL SOLDIERS, ALL POLICEMEN, ALL HUSTLERS, ALL HUMANS IN AFRICA📢📢📢📢 WE. NOR DEY TRU TRU PAY MORE!!!!!!!!! LAI DIS DATS IS😂🤣😂😂 NA MAKE GOD CUM DOWN WE DEY WAIT???? #ITALAWA IS A MUST!!!!!! #SOROSOKEOTOGE #PROTEST🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 Tomorrow is 1 year remeberance of the killing of MOHBAD♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #moots #sorosokeotoge #protest🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #justice4mohbad #nigeria #africa #world
  • 36. #SOROSOKEOTOGE #PROTEST DAY 2: 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #AFRICA ARISE⚡️⚡️⚡️⚡️

    18:18||Season 2, Ep. 36
    As described in Title🤣😂🤣😂 enough tokings🤣😂🤣🤣 d sufferings is REAL!!!!!! TINUBU AHMED BOLA Playings need OTOGE📢📢📢📢 WE ALL NEED SORO SOKE🤣😂🤣🤣 ACTIVATE ITALAWA IMMEDIATELY ALL OMO OLOGOS♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #nigeria #africa #freepalestine #world #us #russia #sorosokeotoge #protest
  • 35. LET OUR SUFFERINGS UNITE US🙏🙏🙏🙏PROTEST WE MUST EVERYWIA⚡️⚡️⚡️⚡️IN AFRICA!!!!!!!

    18:46||Season 2, Ep. 35
    According to sightings today 09/09/2024 🤣😂🤣😂 Nigerians are sti LAMENTING😂🤣😂🤣 INSTEAD OF COMPLAINING BY PROTESTING🤣😂🤣😂 WE NOR DEY BURN OUR INFRASTRUCTURES DIS YEAR⚡️⚡️⚡️⚡️ BUT THE MADNESS MUST BE ON SHOW, BE RECORDED, BE VARIOUS, BE NIGERIAN, BE VERY MED GAN😂🤣😂😂 OUR PROTEST MUST MATCH OUR SUFFERINGS😂🤣😂🤣 To Nigerian Police and all the security forces!!!!!!!!!! How many days d money dem wan pay u go last🤣😂🤣😂 boys wey dey ORITAS, una neva spend the AUGUST money una collect finish😁😁😁😁 Oya na, make we all face dis evil called TINUBU AHMED BOLA togeda🙏🙏🙏🙏 Pls listen, we all dey collect d billings(Opay tranfer don get taxing 2) IF WE NOR STAND 4 OURSEFS, NA GOD GO COME DOWN???? epp share, adding ur thinkings😂🤣😂😂 ASWEA, U GET SENSE♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #protest #fuelhike #tinubumustgo #dangote #nnpltd #moots #freepalestine #nigeria #africa #world