Share
Sir Lenzo's Runnings
KENYANπ°πͺANGELS & RUTOπ€£ππ€£π NIGERIANπ³π¬ DEMONS & TINUBUπππππ―
THE REVOLUTIONS ARE BEING TELEVISEDππ€£ππ€£ E get how d mata dey sweet my belleππππ puppets as politiciansπ€£ππ€£π€£ zero integrity, over sized ego, kleptomanic doingsπ€£ππ€£π e cum b say na foreign sense una getππ€£ππ€£ smelly zionists as una godπ€£ππ€£π€£ promises, d type wey land EKEREMADU FOR PRISON FOR UKπ€£ππ€£π€£But una mus stupid by force abiπ€£ππ€£π€£
WARNING!!!!!! Nija youths nor dey hia stopπ€£ππ€£π una kpie 1 persin 4 dem peaceful protest lai disππ€£ππ una bullets mus not finish, leave to go back to barracks abi station nor deyππ€£ππ if any of una fall, na demons we b 4 Nija, na Kenyans b Angelsβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ una know d truth pass meππ€£ππ #endsars runningsππππ Tinubu and co go japa normal ππ€£ππ na family we all be una know na, make God gee us senseππππ AS 4 ALL DIS FOREIGN ENTITIES LIKE WORLD BANK, IMF, CITI BANK, UN and any other colonial institutions, dis protest mus chase dem out!!!!!! Including all bases in AFRICAβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ AFRICA IS RISEN, LIKE FINE WINE NO DECLINEππππ NA COLLECT WE DEY COLLECT DIS YEAR ON GODππππ Pls listen, share adding ur own thinkings ππ€£ππ€£ u are most intelligent aswea π―β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ³π¬π°πͺπ΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #kenya #ghana #cameroon #uganda #africa #world
More episodes
View all episodes
34. IMOLENISATION!!!!!!!! PROTEST FOR JUSTICE 4 ALL π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ AFRICANS!!!!! MONDAY 09/09/2024β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ
22:54||Season 2, Ep. 34ILERIOLUWA OLADIMEJI ALOBA aka MOHBADππππ was killed sept 12th, 2023β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ Na omo oro dem nor let dem sweep am under the carpetπ€£ππ€£π€£ yet Nigerian Ploce dey wyn Jesus on d mataπ€£ππ€£π 4 days to the anniversary of his killing!!!!!!! Justice is now unknown in Nija, corruption everywia, sufferings unlimited on our livesππππ well, dis 2024 wey we say we nor gree 4 anybodyππππ Plus SATAN(BILL GATES) plus e puppets ALIKO DANGOTE, TINUBU AHMED BOLA, WALE EDUN, CARDOSO(backlog settler) 09/09/2024 IS THE BEGININING OF THE PROTEST FOR OUR HUMANITY IN AFRICA!!!!!!! WE ARE NOT BURNING OUR INFRASTRUCTURES DIS YEARππππ THE PEOPLE WEY THEY WYN US WE MUST MEETππ€£ππ ANYWIA THEY ARE!!!!!!!! CON TELL US FACE TO FACE WE OUTSIDE!!!!!!!!!! Pls listen, reason, come outππππ at lastππππ e get wetin join usππ€£ππ forget tribalism, nepotismππ€£ππ€£ tie wrap all of us togedaπ€£ππ€£π€£ SUFFER WE DEY SUFFER NA ALL OF US E INVOLVEπ€£ππ€£π€£ ACROSS THE CONTINENT !!!! YEPAβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π°πͺπ΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #freeplasetine #nigeria #africa #world #trending #viral33. TINUBU AHMED BOLA(TAB): THE ZIONIST AT THE CHINA-AFRICA SUMMITππ€£ππ€£
13:35||Season 2, Ep. 33Lying takes intelligenceπ€£ππ€£π When persin wey lack intelligence con dey lieππ€£ππ€£ its a TINUBU TAB of d zionistsπ€£ππ€£π while e dey away, eim Oga BILL GATES b dey carry dem boy ALIKO DANGOTE around dem recently acquired country Nigeriaπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ππ€£ππ Tinubu increase fuel price(Bill Gates say we nor dey pay enough) so global price affect usππππ to see fuel, na only @NNPC fit buy from Dangote, ship am go tank farm, b4 trucks go con load amππ€£ππ d money mus long becos d process is made in Americaππ€£ππ€£ the word wey shock me pass 4 dis China-Africa summit from TAB na say Nigeria wan run Chinese infrastructure runningsπ€£ππ€£π D OTE FORGET SAY NA GORVERNMENT GET INFRASTRUCTURE FOR CHINA NOT INDIVIDUALSππ€£ππ€£ while eim dey sell off our own to eim friends and family!!!!!! AFRICAN YOUTHS???? WHAT IS THE VALUE OF ALL DIS TRUTH????β₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π΅πΈπ°πͺπ³π¬π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world32. BILL GATES BOUNTYβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ MAKE UNA CATCH STATAN E B LIVE 4 NIJAπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ
18:21||Season 2, Ep. 32Despite God's blessing everywia on the Afrcan continentππππ we are SLAVES OF THE WESTπ€£ππ€£π Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai disππ€£ππ€£ GOD ABEG, EPPPPPPPππππ D mata rish to cry b4ππ€£ππ but say na we NIGERIANSπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬dem dey runππ€£ππ na comedy, sake of say dem know us, as savagesππ€£ππ dey fear us BUTππ€£ππ€£ ALL OF US 4 NIJA DEY FEAR TINUBU AHMED BOLA AND COπ€£ππ€£π it is said that the YOUTHS ARE THE FUTUREππππ THE FUTURE DEY LOOK US 4 FACE AS MUGU NI LAI DIS HOW FAR UNA?????β₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π°πͺπ΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘#sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #africa #world #kenya #southafrica #congo #ghana31. THE BILL GATES EFFECTππππ OUR MOTHERS BEWAREβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ EVIL IN PROGRESS LAI DIS IN NIJAπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬
20:29||Season 2, Ep. 31I watch SATAN e sef dey tokππ€£ππ BILL GATES dats isππππ Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENSπ’π’π’π’ doses dem don SUPPLY LAI DISπ’π’π’π’ e explain Y d women need amππ€£ππ make dem 4 nor dieππππ MY OWN BE SAYππ€£ππ WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOWππ€£ππ€£ Tgis dem depopulation nor b jokeππππ mothers Pls lets go localππππ we don b dey born b4 dem rish our shoresπ€£ππ€£π€£ NA WOME KUKU GET THE FIGHT B4π€£ππ€£π I JUS DO DEM AMEBO NI, D TRUTH I KNOW I TOK, REASON AM WELL OH, NA UNA KUKU GET US LAS LASβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π΅πΈπ°πͺπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #women #kenya #africa #world #sirlenzosrunnings #congo #us #uk30. ZAMFARA SENSEπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ NIJA : BUSHMEAT CATCHING THE HUNTERSππ€£ππ€£ AFRICA JASIππππ
18:42||Season 2, Ep. 301 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTERπ’π’π’π’ Afrobeats run am sinccccceππππ Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ Dat song na d new action fim in Zamfara lai disπ€£ππ€£π€£ The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forestπ€£ππ€£π€£ gee dem bera beatingsπ€£ππ€£π€£ who police and army dey fia ohπ€£ππ€£π€£ wo, our problems dey for city jare, na Abuja dem plenty passπ€£ππ€£π€£ shebi na people dey Zamfara, we go know if na animals dey Abuja and other places soonβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ IN ODA NEWS, JUSTICE 4 MOHBAD IS JUSTICE 4 US ALLβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ september makes it 1 yrs, sti police sti dey wyn us 4 Njjaπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬π’π’π’π’ dat ITALAWA TINUBU AND COMPANY SEE DIS SEPTEMBER ON GOD β₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π΅πΈπ°πͺπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #uganda #ghana #africa #congo #sudan #world29. SPIRITISM OF RELIGION, CHRISTIANITY AND SPIRITUALITY OF JESUS
18:59||Season 2, Ep. 29WE ARE ALL SPIRITS!!!!!!ππ€£ππ€£ππππππ so dia 4 our communication is spiritualππ€£ππ weda u like or u nor likeππππ spirituality is now the everyday relating with oursefs in peace and loveππππ showing understandings to oursefsπππππ respecting the right to exist for all ππ€£ππ€£ because we are all most important!!!!! NOBODY IS USELESSπ€£ππ€£π€£ Na ZIONISTS be d only exempt i knowπ€£ππ€£π€£ Evil spirits of the world,π€£ππ€£π with dem Kings James version of things, selling SPIRITISMππ€£ππ SIMPLY EXPLAINED AS" DIS IS HOW U MUST LIVE LYFππ€£ππ€£ na so JESUS leave packages in 2024 of the internetπ€£ππ€£π€£ U listen, reason amππππ if u feel amππππ epp me roll am out with share but Plsβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ ur thinkings is most important ππππ U GET SENSEβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π°πͺπ΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo ##sirlenzosrunnings #moots #freepalestine #affritude #nigeria #kenya #congo28. ALCOHOL AND WE NJJA π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬YOUTHSππ€£ππ UGO AND I APPEALππππ
06:29||Season 2, Ep. 28Nigeriansπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ππ€£ππ€£ we can like to boooooooozeπ€£ππ€£π€£ dem neva born who eim fada go say make we nor drinkπ€£ππ€£π€£ O YES oππππ but we need ADD sense to the mara make e nor go start mata wey be casala ontop enjoyment wey merryment beππππ nor b spiritism be d episode discussionπ€£ππ€£π€£ nor be we go tell anybody how to run amππππ but spirituality of the runnings we share experiencesπ€£ππ€£π€£ u o nid listen b d mataπ€£ππ€£π€£ Pls epp share adding ur thinkings on Godβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π΅πΈπ°πͺπ΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlemzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #southafrica #africa #world27. NIJA π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬DARES PROJECT 2024π€£ππ€£π BULLY ZIONISTS WEY DEY WORRY USππ€£ππ€£
20:47||Season 2, Ep. 27IN FACTπ€£ππ€£π I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN π³π¬π°πͺπ¬ππΏπ¦and all oda flags π€£ππ€£π€£ I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTSππ€£ππ€£ NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGSπ€£ππ€£π GO DEY BULLY MONEKEYSππ€£ππ FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JORππ€£ππ€£ make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JAREπ€£ππ€£π€£ GOD ABEGππππ GOD ABEGππππGOD ABEGππππ GOD ABEGβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π΅πΈπ°πͺπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #southafrica #africa #kenya #world26. TINUBU AHMED BOLA(TAB)'S INCOMPETENCEπ€£ππ€£π LIES ππππ AND CONSEQUENCIES 4 NIJAπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬
16:28||Season 2, Ep. 26In the days of BUHARI AS PRESIDENTππππ We nor get refinery, we sti dey see PETROL buyππππ as EMPERROR ENTAππ€£ππ Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leaderππ€£ππwe dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDYππ€£ππ€£ na BUHARI build power DAMs to generare electricityππππ but now 4 π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ we are paying more 4 electricity and paying even more to SUBSIDIZE powerπ€£ππ€£π€£ REASON WITH UR COMMON SENSEπ€£ππ€£π€£ EDUCATION DON FAIL US LAI DISπ€£ππ€£π€£ Pls listen, epp share adding ur thinkingsβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈβ₯οΈπ³π¬π°πͺπ΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #nigeria #africa #world