Share

cover art for DANGOTE LIKE TINUBU IS A TRAITORπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ WORKERS OF INIQUITY AGAINST NIGERIAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬

Sir Lenzo's Runnings

DANGOTE LIKE TINUBU IS A TRAITORπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ WORKERS OF INIQUITY AGAINST NIGERIAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬

Season 2, Ep. 10
β€’

During the time of BUHARI😍😍😍😍As DANGOTE refinery was completeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ News break 4 overs say, YEPA⚑️⚑️⚑️⚑️ 17 billion dollars loss don show EuropeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ check my sir lenzo's memoirs titled" ENERGY HORN OF AFRICA" released last year😁😁😁😁 See all the stories dis year nowπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ to supply even Nigeria dey impossible by Tinubu d oloriburuku πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ fuel is d backbone of logistics wey dey determine price of tinsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ TINUBU CARRY OUR REFINERY GEE ZIONISTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ LEAVE NIGERIANS WITH "SUPER STORIES"πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ even Wale Adenuga dey paraπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Meanwhile, NIGER, our neighbour don chase AMERICA, FRANCE AND GERMANY COMOT DEM COUNTRYβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ NIGERIANS MUS NOT EVEN PROTEST πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WE NIGERIANS NA INSULT TO INTELLIGENCE πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ OUR EYE NEVA CLEAR BUT JASIπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ NA WORLD BANK DEM DEY CARRY OUR MONEY GO SO!!!!!! ⚑️⚑️⚑️⚑️ U like u listen, U like u reason, i don tok my own, U like u epp share wt ur thinkings πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ I sha know say God gee us senseβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #moots #freepalestine #nigeria #kenya #africa #world

More episodes

View all episodes

  • 34. IMOLENISATION!!!!!!!! PROTEST FOR JUSTICE 4 ALL πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ AFRICANS!!!!! MONDAY 09/09/2024⚑️⚑️⚑️⚑️

    22:54||Season 2, Ep. 34
    ILERIOLUWA OLADIMEJI ALOBA aka MOHBADπŸ˜‡πŸ˜‡πŸ˜‡πŸ˜‡ was killed sept 12th, 2023⚑️⚑️⚑️⚑️ Na omo oro dem nor let dem sweep am under the carpetπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ yet Nigerian Ploce dey wyn Jesus on d mataπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ 4 days to the anniversary of his killing!!!!!!! Justice is now unknown in Nija, corruption everywia, sufferings unlimited on our lives😭😭😭😭 well, dis 2024 wey we say we nor gree 4 anybody😁😁😁😁 Plus SATAN(BILL GATES) plus e puppets ALIKO DANGOTE, TINUBU AHMED BOLA, WALE EDUN, CARDOSO(backlog settler) 09/09/2024 IS THE BEGININING OF THE PROTEST FOR OUR HUMANITY IN AFRICA!!!!!!! WE ARE NOT BURNING OUR INFRASTRUCTURES DIS YEARπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ THE PEOPLE WEY THEY WYN US WE MUST MEETπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ ANYWIA THEY ARE!!!!!!!! CON TELL US FACE TO FACE WE OUTSIDE!!!!!!!!!! Pls listen, reason, come outπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ at last😁😁😁😁 e get wetin join usπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ forget tribalism, nepotismπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ tie wrap all of us togedaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ SUFFER WE DEY SUFFER NA ALL OF US E INVOLVEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ ACROSS THE CONTINENT !!!! YEPAβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #freeplasetine #nigeria #africa #world #trending #viral
  • 33. TINUBU AHMED BOLA(TAB): THE ZIONIST AT THE CHINA-AFRICA SUMMITπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    13:35||Season 2, Ep. 33
    Lying takes intelligenceπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ When persin wey lack intelligence con dey lieπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ its a TINUBU TAB of d zionistsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ while e dey away, eim Oga BILL GATES b dey carry dem boy ALIKO DANGOTE around dem recently acquired country NigeriaπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Tinubu increase fuel price(Bill Gates say we nor dey pay enough) so global price affect us😁😁😁😁 to see fuel, na only @NNPC fit buy from Dangote, ship am go tank farm, b4 trucks go con load amπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ d money mus long becos d process is made in AmericaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ the word wey shock me pass 4 dis China-Africa summit from TAB na say Nigeria wan run Chinese infrastructure runningsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ D OTE FORGET SAY NA GORVERNMENT GET INFRASTRUCTURE FOR CHINA NOT INDIVIDUALSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ while eim dey sell off our own to eim friends and family!!!!!! AFRICAN YOUTHS???? WHAT IS THE VALUE OF ALL DIS TRUTH????β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world
  • 32. BILL GATES BOUNTY⚑️⚑️⚑️⚑️ MAKE UNA CATCH STATAN E B LIVE 4 NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬βš‘οΈβš‘οΈβš‘οΈβš‘οΈ

    18:21||Season 2, Ep. 32
    Despite God's blessing everywia on the Afrcan continent😍😍😍😍 we are SLAVES OF THE WESTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ GOD ABEG, EPPPPPPP😭😭😭😭 D mata rish to cry b4πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ but say na we NIGERIANSπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬dem dey runπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ na comedy, sake of say dem know us, as savagesπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dey fear us BUTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ ALL OF US 4 NIJA DEY FEAR TINUBU AHMED BOLA AND COπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ it is said that the YOUTHS ARE THE FUTURE😁😁😁😁 THE FUTURE DEY LOOK US 4 FACE AS MUGU NI LAI DIS HOW FAR UNA?????β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #africa #world #kenya #southafrica #congo #ghana
  • 31. THE BILL GATES EFFECTπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ OUR MOTHERS BEWARE⚑️⚑️⚑️⚑️ EVIL IN PROGRESS LAI DIS IN NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬

    20:29||Season 2, Ep. 31
    I watch SATAN e sef dey tokπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ BILL GATES dats isπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENSπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ doses dem don SUPPLY LAI DISπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ e explain Y d women need amπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ make dem 4 nor die😁😁😁😁 MY OWN BE SAYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOWπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Tgis dem depopulation nor b jokeπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ mothers Pls lets go localπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ we don b dey born b4 dem rish our shoresπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ NA WOME KUKU GET THE FIGHT B4πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ I JUS DO DEM AMEBO NI, D TRUTH I KNOW I TOK, REASON AM WELL OH, NA UNA KUKU GET US LAS LASβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #women #kenya #africa #world #sirlenzosrunnings #congo #us #uk
  • 30. ZAMFARA SENSEπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ NIJA : BUSHMEAT CATCHING THE HUNTERSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AFRICA JASI😁😁😁😁

    18:42||Season 2, Ep. 30
    1 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTERπŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ Afrobeats run am sinccccce😁😁😁😁 Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) ⚑️⚑️⚑️⚑️ Dat song na d new action fim in Zamfara lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forestπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ gee dem bera beatingsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ who police and army dey fia ohπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ wo, our problems dey for city jare, na Abuja dem plenty passπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ shebi na people dey Zamfara, we go know if na animals dey Abuja and other places soon⚑️⚑️⚑️⚑️ IN ODA NEWS, JUSTICE 4 MOHBAD IS JUSTICE 4 US ALL⚑️⚑️⚑️⚑️ september makes it 1 yrs, sti police sti dey wyn us 4 NjjaπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ“’πŸ“’πŸ“’πŸ“’ dat ITALAWA TINUBU AND COMPANY SEE DIS SEPTEMBER ON GOD β™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #uganda #ghana #africa #congo #sudan #world
  • 29. SPIRITISM OF RELIGION, CHRISTIANITY AND SPIRITUALITY OF JESUS

    18:59||Season 2, Ep. 29
    WE ARE ALL SPIRITS!!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ so dia 4 our communication is spiritualπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ weda u like or u nor like😁😁😁😁 spirituality is now the everyday relating with oursefs in peace and love😍😍😍😍 showing understandings to oursefs😁😁😁😁😁 respecting the right to exist for all πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ because we are all most important!!!!! NOBODY IS USELESSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Na ZIONISTS be d only exempt i knowπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Evil spirits of the world,πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ with dem Kings James version of things, selling SPIRITISMπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ SIMPLY EXPLAINED AS" DIS IS HOW U MUST LIVE LYFπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na so JESUS leave packages in 2024 of the internetπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ U listen, reason am😁😁😁😁 if u feel am😍😍😍😍 epp me roll am out with share but Pls⚑️⚑️⚑️⚑️ ur thinkings is most important πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ U GET SENSEβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo ##sirlenzosrunnings #moots #freepalestine #affritude #nigeria #kenya #congo
  • 28. ALCOHOL AND WE NJJA πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬YOUTHSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ UGO AND I APPEALπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™

    06:29||Season 2, Ep. 28
    NigeriansπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ we can like to boooooooozeπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ dem neva born who eim fada go say make we nor drinkπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ O YES o😁😁😁😁 but we need ADD sense to the mara make e nor go start mata wey be casala ontop enjoyment wey merryment beπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ nor b spiritism be d episode discussionπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ nor be we go tell anybody how to run am😁😁😁😁 but spirituality of the runnings we share experiencesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ u o nid listen b d mataπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Pls epp share adding ur thinkings on Godβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlemzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #southafrica #africa #world
  • 27. NIJA πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬DARES PROJECT 2024πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ BULLY ZIONISTS WEY DEY WORRY USπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    20:47||Season 2, Ep. 27
    IN FACTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡¬πŸ‡­πŸ‡ΏπŸ‡¦and all oda flags πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ GO DEY BULLY MONEKEYSπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JORπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JAREπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ GOD ABEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ GOD ABEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™GOD ABEGπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ GOD ABEGβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #southafrica #africa #kenya #world
  • 26. TINUBU AHMED BOLA(TAB)'S INCOMPETENCEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ LIES 😁😁😁😁 AND CONSEQUENCIES 4 NIJAπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬

    16:28||Season 2, Ep. 26
    In the days of BUHARI AS PRESIDENT😍😍😍😍 We nor get refinery, we sti dey see PETROL buyπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ as EMPERROR ENTAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leaderπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚we dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na BUHARI build power DAMs to generare electricity😁😁😁😁 but now 4 πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ we are paying more 4 electricity and paying even more to SUBSIDIZE powerπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ REASON WITH UR COMMON SENSEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ EDUCATION DON FAIL US LAI DISπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Pls listen, epp share adding ur thinkingsβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #nigeria #africa #world