Share

Egbon Lenzo's Runnings
YAYA SINWAR MARTYRED😇😇😇😇THE RESISTANCE ENERGIZED⚡️⚡️⚡️⚡️ FREEDOM!!!!!!!!!!!!!! NO GOING BACK🇵🇸🇵🇸🇵🇸🇵🇸
Season 2, Ep. 44
•
Les check our Bible Pls🙏🙏🙏🙏 LUCIFER IS THE MORING STAR😇😇😇😇 FACT😁😁😁😁 NOW THE FALLING FROM GRACE, THE THINKING SAY EIM NA GOD AND ALL THE OTHER MATAS😂🤣😂😂 DESCRIBES THE ZIONISTS EXACTLY 😂🤣😂🤣 Its a perfect match of DNA by all crimes listed against LUCIFER 🤣😂🤣😂 Well its the KING JAMES VERSION😂🤣😂🤣 As we continue our journeys, we have seen and continue to witness on our mobile devices THE PURE EVIL OF THE ZIONISTS BASED ON DIS CHOSEN VANITY🤣😂🤣😂 THE MAIN STAY OF SATAN😂🤣 YAYA SINWAR has inadvertently redefined LEADERSHIP, BRAVERY, COMMITMENT TO A CAUSE AND WHAT FIGTHING TO THE END MEANS 💯🙏🙏🙏🙏 WIA IS BIBI NETANYAHU????. PLS LISTEN AND EPP SHARE. TX♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇵🇸🇵🇸🇵🇸🤡🤡🤡🤡#sirlenzo #yayasinwar ##freeplaestine #nigeria #africa #world
More episodes
View all episodes
96. REALITY IS A CONCEPT😂🤣😂🤣 NA GEMINI FESS TOK AM!!!! HUMAN BEING CON REPEAT AM🤣😂🤣😂 NA ZIONIST DEY RUN AM📢📢📢📢OUR REALITY IN AFRICA DAT IS 😂🤣😂🤣
31:53||Season 2, Ep. 96ISE(WORK) 😁😁😁😁 ERE(PROFIT)🤣😂🤣😂 According to zionians, people of zion ni yen o😂🤣😂😂 awon chosen if u sabi dem😂🤣😂🤣 with TAB(TINUBU AHMED BOLA, TOOL OF ZIONISM))AS ENFORCER🥁🥁🥁🥁 NA WE AFRICANS BE WORK⚡️⚡️⚡️⚡️ NA ZIONISTS BE PROFIT🤣😂🤣🤣 REALITY AS A CONCEPT IS THE FULL MEANING OF MANIPULATION🤣😂🤣😂 NOW WHEN AI (GEMINI)TOK SAY "REALITY IS A CONCEPT"😂🤣😂😂 'IS' NA PRESENT CONTINOUS OH😂🤣😂😂 OUR AFRICAN MOTHERS🙏🙏🙏🙏 ANYTHING UNA NOR WANT NOR DEY HAPPEN 😂🤣😂😂 ABI ANYTHING UR MAMA NOR WANT DEY FIT HAPPEN???? IF SO, WHY ALL DIS DEY HAPPEN NA????😂🤣😂😂 Abeg buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz wt share and contribution oh!!!!!!!! NA TO USE THE SENSE WE GET REMIAN AJE ON GOD♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #africanmothers #mothers #africa #affritude #tinubu #AI #gemini #viral #buhari #church #ramadan #islam #christainity #trending #moots #china #russia #lagos #kano95. WE AFRICANS HAVE ALL WE NEED⚡️⚡️⚡️⚡️ ZIONISTS KNOW ALL WE WANT🤣😂🤣🤣AND NA DEM WANTS WE MUST WANT 🤣😂🤣😂 NA TAB CON DEM ENFORCE DEM WANTS🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣
26:58||Season 2, Ep. 95Humans NEED wetin WE NID😁😁😁😁 Our WANT con resemble our need🤣😂🤣🤣 Hia in AFRICA, God gee us all we NEED AND MORE⚡️⚡️⚡️⚡️ How e b 4 ur side i nor sabi aswea🤣😂🤣🤣 but 4 hia🎶🎶🎶🎶🥁🥁🥁🥁 OLA OLORUN LAN JOLA💃💃💃💃📢📢📢📢 MAKACHUKWU d mata be⚡️⚡️⚡️⚡️ Even u know na, d 💯 of d mata b dat. INSHA ALLAH📢📢📢📢 Zionist con with WANTS🤣😂🤣🤣 Na dem sabi every based the outdated FUGAZI of CHOSEN🤣😂🤣😂NA ONLY PEOPLE PROPERTIES BE THE ONLY RECORD OF CHOSEN😂🤣😂🤣 Well SAY WE GET SENSE 4 AFRICA IS CONFIRMED🤣😂🤣😂 NA WE DEY WORK OUR SEFS😂🤣😂🤣 DEM DASH ORIGINALS WE BE OH!!!!! LAMBA, LAMBA, LAMBA LAMBA FA🤣😂🤣😂 HOLD OUR SOULS HOSTAGE😂🤣😂🤣 4 OUR OWN LAND!!!!!!!! 📢📢📢📢WELL U LISTEN FESS con epp buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz everywia ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #world #spirituality #tinubu #zionits #trending #viral #affritude #france #china #russia #india #pakistan94. TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZIONISTS)😂🤣😂🤣 WORKSHOP THE MATA BE🤣😂😂😂 NA CHOP WORK D MATA BECUM😂🤣😂😂 AND NA WE BE WORK📢📢📢📢 🇳🇬🇳🇬NIGERIANS🇳🇬🇳🇬 DARIS⚡️⚡️⚡️⚡️
26:03||Season 2, Ep. 94Lati Aye 1😁😁😁😁 from d very begining dat is, NA WORKSHOP THE MATA BE😂🤣😂🤣 simply explained to mean say🥁🥁🥁🥁 NA WIA WE DEY WORK WE DEY FROM S(C)HOP📢📢📢📢 tell me who nor work, how e wan take chop 🎶🎶🎶🎶 SO DIA 4, ANY WORK THAT WE CANNOT CHOP FROM🤣😂🤣😂 WE IN NIJA GO START TO DEY CHOP THE WORK😂🤣😂🤣 AS NA WE THE WORK!!!!!!!!!! NA OUR SEFS WE DEY CHOP🤣😂🤣😂 ZIONIST ALMIGHTY FORMULA FOR THE FOOLS WE ARE😂🤣😂🤣 As delivered by TAB🤣😂😂😂 na dem sti b freedom fighters oh!!!!!! As na dem get internet😂🤣😂🤣 all dem avengers don dey mount the phone screens of social media jasi🤣😂🤣😂 buzzzz buzzzz egbonlenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #nigeria #africa #world #freepalestine #us #america #uk #china #kano #lagos #portharcourt #enugu #kwara #sokoto #owerri #anambra #ibadan #kogi #jos #nasarawa93. TRUMP, THE BLUE AVATAR OF EVIL IS FOOLISH🤣😂🤣😂 GEMINI AND I AGREE😁😁😁😁 AMERICANS😂🤣😂😂 NA CHICKEN DEY LAY EGGS NA📢📢📢📢
21:06||Season 2, Ep. 93Me nor 👀👀👀👀 problem 4 America lai dis sha😂🤣😂😂 if u dey find eggs😁😁😁😁 find chicken, na dem dey lay am😂🤣😂🤣 nor b manufacturing process🤣😂🤣😂 na God runnings, na chicken go full everywia with eggs na na biologocally dat is✅️✅️ Dat retard wan bring eggs from Demark😂🤣😂😂 Less i forget d OLORIBURUKU TAB(TINUBU AHMED BOLA, TAB OF ZI9OISTS) E get d media propaganda Amnesty international dey run say dem dey carry who tok against TAB😂🤣😂🤣 Reason am, country wey dem do #endsars🤣😂🤣😂 d day Nigerians catch d Agency 😂🤣😂🤣 una know na!!!!!!! NOR FIA ANYBODY DIS 2025📢📢📢📢 MAKE EVERYBODY DEY FEAR US LAI DIS 2025 buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #sirlenzo #freepalestine #America #us #uk #france #gemini #AI #ai pofcast #africa #nigeria #world #china #russia92. TINUBU AHMED BOLA(TAB OF ZIONIST) AND HIS PROPAGANDA MACHINE🤣😂🤣😂 DEY TELL US WEY GET SAY WE DEY TAKE THINGS 4 GRANTED😂🤣😂😂 U 2 LISTEN JOR JOR JOR😂🤣😂🤣
19:34||Season 2, Ep. 92According to viewings on my fyp 4 tik tok😁😁😁😁 As e dey hard 4 Nija na e8m e dey hard 4 Uk🤣😂🤣🤣 i con 👀👀👀👀 anoda sharperly🤣😂🤣🤣 d oloriburuku travel West Africa con dey sell say na our fuel b d cheapest🤣😂🤣😂 say we dey take things 4 granted😂🤣😂🤣 as if nor b God bless u lai dat📢📢📢📢 meanwhike, " E NOR GET WIA DEM COMPARE THE SALARY OF POLITICAL APPOINTEES 4 THE VIDEOS🤣😂🤣😂 Na CHOSEN DEM BE NA😂🤣😂🤣 na d rest of us dey take our sufferings 4 granted by not speaking up or doing anything to stop dis LAMBA🤣😂🤣😂 buzzzz buzzzz Egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #sirlenzo #podcast #podcasting #nigeria #africa #world #us #uk #trending #tinubu #buhari #sffritude #viral #moots #freepalestine #zionist #trump #AI #ai #geminiai #gemini91. NOBODY CARES ABOUT TRUMP🤣😂😂😂 THE BLUE AVATAR OF EVIL📢📢📢📢 THE UNENDING LIES OF AIs AND ZIONISM😂🤣😂🤣 AWON THE CHOSEN AYE🤣😂🤣😂
28:52||Season 2, Ep. 91Trump level now na to dey chase importance😂🤣😂🤣 Chinese delegates dey rude sha🤣😂🤣😂 confidence in infront of failure dey always b lai rude aje😂🤣🤣🤣 especially as e b true🤣😂🤣😂 "NOBODY CARES ABOUT WHAT THE RETARDED ZIONIST TRUMP DOES"😂🤣😂🤣 As 4 d AI Gemini🤣😂🤣🤣 na sti The failure of zionist on display🤣😂😂😂 the mata i gee the oloriburuku Gemini😂🤣😂🤣 is the only mata dat is tha mata, i tok am inside, i tell as app but as olodo e b🤣😂🤣😂 THE WORLD IS LYING😂🤣🤣😂 SUPER LIARS AS SUPER POWERS😂🤣😂🤣 Na inside d gist dey jare, if u listen finish abeg🙏🙏🙏🙏 epp me share with your own thinkings on d mata📢📢📢📢 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #ifa #gemini #freepalestine #china #russua #uk #france #nigeria #africa #podcast #world #us #religion #AI #ai #trending #viral #asia90. ENG MICHEAL⚡️⚡️⚡️⚡️ THE SPIRIT OF GOD IN US😁😁😁😁KNOWLEDGE AND ZIONIST CERTIFICATE🤣😂🤣🤣
11:40||Season 2, Ep. 90Names have meanings hia in Nija😁😁😁😁 Africans make we speak up oh📢📢📢📢 KNOWLEDGE IS EXPERINCE🤣😂🤣🤣 NOT IDEA🤣😂🤣😂 WEN YOU DO THINGS, YOU WI LEARN AS YOU GO ALONG✅️✅️ Not all dis idealistic certification of zionists😂🤣😂😂 AFRICANS, WE NEED OUR PRIMITIVE BACK ABEG🙏🙏🙏🙏 WE NEED AWA LAVIDA ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️Knowledge is passed down from generatoon to generation based our experinces!!!!!!!! Not experimenting on humans say na dem be CHOSEN😂🤣😂🤣 IGNORANT SMELLOS🤣😂🤣😂 ORIGINAL OLODOS CLAIMING SENSE BUT NA WAR BE EVERYTHING😂🤣😂😂 EVEN 4 WAR😂🤣😂🤣 HAMAS AND HOUTHIS NA THE CHAMPIONS📢📢📢📢 USELESS DELUDS ZIONISTS BE AJE📢📢📢📢 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #congo #sudan #africa #nigeria #church #religion #ramadan #islam #education #ai #AI #goggleai #chatgpt #deepseek #trending #viral #podcast89. THE CHOSEN PEOPLE OF ZION🤣😂🤣😂 EVIL EXECUTORS OF ZIONISM📢📢📢📢 WE KNOW UNA 4 AFRICA⚠️⚠️⚠️⚠️
27:24||Season 2, Ep. 89ARE YOU A CHOSEN???? NOR B THE CHOSEN CHURCH OH!!!!🤣🤣😂😂 CHOSEN BY ZIONISTS🤣🤣🤣🤣 ZIONIST WEY SAY NA DEM GOD CHOOSE TO BE CHOSEN AS CHOSEN🤣😂🤣🤣 NOR B SAY DEM KNOW GOD OH!!!!!! GOD NOR DEY ACCORDING TO DEM😁😁😁😁 SINCE NA DEM BE GOD🤣😂🤣🤣 SINCE TAB OF ZIONISTS SHOW(TINUBU AHMED BOLA DARIS)🤣😂🤣😂 AWON CHOSEN DON TAKE OVA😂🤣😂🤣 DANGOTE BECUM PETROLEUM NEWS🤣😂🤣🤣 MARKETERS AS MAFIA🤣😂🤣😂 PASTORS AND IMMAMS DON KEEEEP QUITE😂🤣😂😂 WE 🇳🇬🇳🇬NIGERIANS🇳🇬🇳🇬 MUS OBEY EVIL OF THE LAND..... The rest stori dey inside📢📢📢📢 buzzzz byzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #affritude #zionists #AI #ai #deepseek #chatgpt #geminiai #tinubu #buhari #moots88. GEMINI AND THE BLUE EVIL AVATAR TRUMP🤣😂🤣😂LACK OF SENSE ESTABLISHED📢📢📢📢 AIs KNOW NOTIN😂🤣😂😂
24:08||Season 2, Ep. 88Bill Gates tok say na AI go run us for Africa dat yia😂🤣😂🤣 as Gaduus i be, I GANUSI d mata, say 4 wetin🤣😂🤣😂 cum 2025 🤣🤣🤣🤣 na AI dey run us tru tru🤣😂🤣😂 TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST NA PUPPET📢📢📢📢 SO DIA 4!!!! THE API OF OUR CBN IS COMPROMISED📢📢📢📢 AKA😁😁😁😁 NA WORLD BANK DEM DEY CARRY OUR MONEY GO DAILY😂🤣😂😂 GEMINI CON DEY CREATE ASHEWO STORIES GEE US😂🤣😂🤣 OF WHISH MINISTER DEY NACK WHO HUSBAND🤣😂🤣😂 MAKE UNA SHA KNOW SHA O😂🤣😂🤣 TO GEMINI, ANYTHING AND SOMETHING NA NOTIN🤣😂🤣😂AJE buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #africa #nigeria #podcast #us #uk #france #ai #geminiai #deepseekai #chatgptai #viral #trending #russia #moots #france #china