Share

cover art for DETAILED DESIGN OF LAGOS CALABAR COASTAL HIGHWAY A MUST!!!!

Sir Lenzo's Runnings

DETAILED DESIGN OF LAGOS CALABAR COASTAL HIGHWAY A MUST!!!!

Season 1
β€’

Highway design is not just about pavement😁😁😁😁 its more about flow of people through traffic interchanges etc⚑️⚑️⚑️⚑️ The number people wey go dey cross dat highway on a daily na traffic jam esefπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ e go pass tru Dangota and deep sea port side??? ? How many lanes e go get 4 dia???? E mus connect lekki-epe express na, but wia and how???? Interchange for lagos mus dey elevated but wia dem go dey???? Lagos is the "center of excellence " mor b by mouthπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ dem workings dey up and down d state, so nor dey buga project gee us abegπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ LAMATA IS NEEDED OH!!!!!! NA DEM DEY RUN LAGOS MATA WE DEY ENJOYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ All dis foreign based con dey cause confusion😁😁😁😁 na inside d stori dey abeg, jus take dis 1 start ni, add ur ending after listening😁😁😁😁 D highway mus sexy and we o know from designβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world #sirlenzosmemoirs #lagos

More episodes

View all episodes

  • TRUTH IS ETERNAL!!!!! PEPPER VS PEPPER DEM πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ YOUTHSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

    20:36
    Make e 4 nor lossπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ My very own DADDY, PRESIDENT BOLA AHMED TINUBU IS "PEPPER"πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ we all know PEPPER DEM NAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dear pepper dem, make i update una constituents of PEPPER'S DOINGSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Umahi say dem wan go back old aligment for Lagos calabar highway afta demolitions and compensations have been paidπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dem wan make law say we nor fit use our ways and means d way Buhari use amπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ dem nor wan make we b lai CHINA(NO ONE BORROW CHINA MONEY TO DEVELOP) dey want 2 b our tisher b4 we hammer🎢🎢🎢🎢 oh my niggas, oh my niggasπŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Bank teller minister say we neva get grid collapse 4 2 months as achievement πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ light sti nor dey oh(dat 1 nor important) πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ CARDOSO jus dey wreck Nija as e wantπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dey sack, dey devalue naira, dey share hardship as sense, eim sack neva rish????πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ beware of pepper's internet urchinsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ collecting money to sell rubbish as sense to NigeriansπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ The real full gist is inside d podcast, u need listen to enjoy d comedyπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ epp share, wt ur topspi make e 4 loud abegπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ u fit sti tell person of d podcast join afta sharing. Thanking u all jareβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #freeafrica #affritude #moots #africa #world #podcasting
  • NIGERIANS OWN THE STATE NIGERIA IS!!!!!!!!!!!

    19:17
    In this era of renewed HOPELESSNESS πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ e nor cum as suprise to read the Nigerian army calling itself the"state" in a democracyπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ closing a section of the civilian population from the economy of their sustainance as a right of establishment πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ despite no legal backing😁😁😁😁 the shocking silence of the presidency despite dis happening in Abuja under his very noseπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Army and Police av becum demi Gods in dis hopeless administration πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Reps are planning of retirement age of 65πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ increasing retirement age despite a youthful population πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Supreme court judges to earn 5milioon naira monthly but d workers will earn only 54,000 monthly as hope from TinubuπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wia are all our Pastors amd Imams in all disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ offerings nor know asiko jare😁😁😁😁 U listen, mey we reason togeda, na we fit sace oursefs oh!!!!! Dis pple plan 4 us we dey sight soπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ epp share adding ur thinkings. God bless us allβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world #freecongo
  • DEJAVU : TINUBU AND OUR MISSING 26 BILLION DOLLARS πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    22:03
    Bandits dey worry Abuja lai dis but the army dey BANEX as tyrantsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ jus like wen d police dey tomatoe review house 4 Lagos last time Bandits take ova AbujaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Wale Edun say Nija nor get moni, Bank teller as minister say if we nor pay tarrif, dem masters nor go gee us lightπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ UAE wan start oil exploration wey PIA guaranteeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Inside all dis sadness as governance πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ we get 26billion dollars dem fit stealπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ But na world bank dey borrow us money for solar panels and metersπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Tinubu dey sell a whole us to d smelly zionist scums of little to no intelligenceπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ well i tok my 4 inside, u listen add ur own join, if u get sense, na now u need show ur sense abegπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dem get internet urchins to spread dem falsehood, so we Nigerians need many pass dem to get shance. Ur thinkings mus go along wt ur share if u dey concerned abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ God pass dem i knowβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freepalestine #nigeria #africa #freecongo #freemigeria #freeqfrica #freetheworld #world #humansunite #affritude
  • MY FADA MY FADAπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ LET THEM SHIT!!!!!!!!!!!!

    16:03
    Nigerian soldiers don take ova BANEX for AbujaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Police dey arrest for etiquette lai dis in NijaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ turn sentiment to law enforcement 😁😁😁😁 According to Vice president, renewed HOPELESSNESS is to make Nija "THE GLOBAL ZIONIST(INVESTORS) DESTINATION HUBπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ the Energy Horn we b, the fashion global hub we b, the musical HQ of all hubs we b, the dance global hub we b, the tech hub we dey becum etc.... nor important πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na only dem master get money, na only dem master get senseπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ d ones wey dey dem front nor good na only ziomism dem sabiπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ my fada my God, let them shitπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Pls listen, u 2 reason am, if u vibe amπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ join me in prayerπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ GOD CAN DO ALL THINGS⚑️⚑️⚑️⚑️ I BELIEVE, I RUN MY OWNβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#sirlenzosrunnings #freepalestine #freecongo #affritude #moots #nigeria #africa #world #iran #russia #us #uk #france
  • TINUBU AND COπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ CHAOS LOADING.....

    18:31
    Insode dis episode are updates of Preiident Tinubu and co's doingsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ reminder of the IJAYA Nija youths are😁😁😁😁 as the greatest as we dey lai dis🀩🀩🀩🀩 dem omolanke doings, dem needless stealings, and the general ovaseer of dem allπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ DIA WORSHIP OF ZIONISTSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ YES, DESCENDANTS OF SADDUCEES πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ D ONES WEY KEE JESUS😭😭😭😭 AS BLACK MAN MUS NOT HAVE SENSEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ D LIE DEM B MUS PREVAILπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Thanking God fpr tik tokπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ gee dem lies ifase exposing dem lies daily 😁😁😁😁 d OTEs sti dey cry lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Tinubu don sell e sef!!!! Dem cum dey proce us, Garri now na 3500, our las las dem don attackπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ well u listen, u reason, how u see am, add am to ur share or repostπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ na my own i tok, i nor dey drag sense and i know say una get sense.β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world #us #lagos #freecongo #freenigeria
  • THE RICH VS OUR HUMANITY!!!! TINUBU IS THE PRINCIPALITY DOING USπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    16:10
    Dear Nigerians/Fellow Nigerians😁😁😁😁 I humbly ask say make una listen, make we reason, na calamitous year Tinubu gee us😭😭😭😭 incompetence everywia, stealing of our collective wealth na daily πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Nigerian air dem kee, dey beg KLM to reduce price(minister of route and suspension ni yen)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ EFCC say meffy nor collect approval for naira swap wey Buhari eimsef confirm, na we all run am, Buhari even tok to am but d legbere lawyer is too retarded to understand simple truthπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Police becum law, u tok lai dis de. write petition for ur arrestπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ defamation don turn criminal offence lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dem wan shut us up😁😁😁😁 women affairs minister kukuma don report Governor of Niger stateπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na governor arrest we dey wait!!!! U sef tok put, the youths are doing well the world is stqnding upπŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ dem sti nid tell us about dia failings???? abi u nor dey feel am, wia d parara???? Abeg listen, add ur thinkings as u share, collect God blessing in d process. Joy is everlasting jare on God β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #inthedaysofsense #inthebookofsolutions #freepalestine #freecongo #freenigeria #moots #affritude #nigeria #africa #world
  • TINUBU AND FRIENDS VS GLORIOUS AFROLUTION OF NIJA YOUTHS🀩🀩🀩🀩

    21:28
    CBN go pay infrastructure money into private vanks and DFIs abi something lai datπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dollars wan kee our local lai dis, na balckmarket dey run d nationπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ tarrif hike is a must sake of dem friends(investors)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ women affairs minister dey take governor go courtπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Tinubunomics, d failed/failing economy of the west as a mustπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Afrolution, the doing of Nija youths, besting demsefs in every, the joy e dey give d world🀩🀩🀩🀩 to the greatest youths in the world, neva stop being ursefs pls, keep soaring highest on GodπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Thanking God for a wonderful future abeg, jus based in the doings of the youths, relating, exploring, connecting and runnings things on a most confident of levelsπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ unlike all dis our dadsy's wey dey slow una down 😭😭😭😭 i kukuma swear gee dem inside, dis water dem dey plour us don tire me, πŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ pls epp share, adding ur thinkings after u listen. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freecongo #freepalestine #nigeria #africa #,world #sirlenzosrunnings #affritude #moots
  • LAGOS & DUE DILIGENCE πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ THE CAESAR SANWO-OLU BEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

    14:10
    Demolitions all over Lagos!!!!! Money dey burn left and rightπŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ Even the eva sexy YEMI ALADE tok put dis 1πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ As na INTELLIGENCE THE SANWO-OLU GOVERNMENT DEY SELLπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ All akpako and pako demπŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ even d 1s wey say dem go MITπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ una sef get d reportπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na u, yes, una go gee am name😁😁😁😁 my own be say we nid wise upπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ SANWO-OLU nor dey play, CAESAR eim b mus collect, na the due processs of Lagos be dat⚑️⚑️⚑️⚑️ na guarantee wey nor dey shake, everybody know naβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ na wia ur documentation b dem fess question 4 hia ohπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ dem nor dey collect dem say. You too listen, add ur Lagos experince join d mara😁😁😁😁 make who get sense receive sense as u epp share. GOD BLESS U AS U SHAREβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ ##alleyesonrafah #freepalestine #freecongo #reality #spirituality #humanity #nigeria #africa #world #inthedaysofsense #sirlenzosrunnings
  • TINUBU SELLING NIGERIA TO ZIONISTS(AKA INVESTORS)DESTROYING BUHARISM⚑️⚑️⚑️⚑️

    16:22
    Emiefele, the CBN governor wey get mind, start enaira, anchor borrower for farmers, use ways and means gee Lagos and other states money for developmentπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ EFCC investigation wey nor get endingπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na so so dollar everyday now!!!!😁😁😁😁 Avaition minister wey get mind start Nigerians air, fight for air peace with UAE, dey with EFCC lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na route and suspension minister dey dia nowπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Adelabu as Power ministerπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ e own na we mus pay everything we have to(ZIONISTS WEY KEE JUSUS)as bank tellerπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ and oh, BAWA as EFCC chair dat yia, governors b dey see jail but nowπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na only Yahoo boys dey do fraudπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ the mata dey inside jare, e sure for me on God say u get senseπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ u listen na, tok ur own put b4 dem sell us finishπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ share is important, but ur contribution as u share is most importantβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #nigeria #africa #world #freepalestine #alleyesonrafah #freexongo #moots #affritude