Share

cover art for TINUBU AND FRIENDS VS GLORIOUS AFROLUTION OF NIJA YOUTHS🀩🀩🀩🀩

Sir Lenzo's Runnings

TINUBU AND FRIENDS VS GLORIOUS AFROLUTION OF NIJA YOUTHS🀩🀩🀩🀩

Season 1
β€’

CBN go pay infrastructure money into private vanks and DFIs abi something lai datπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dollars wan kee our local lai dis, na balckmarket dey run d nationπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ tarrif hike is a must sake of dem friends(investors)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ women affairs minister dey take governor go courtπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Tinubunomics, d failed/failing economy of the west as a mustπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Afrolution, the doing of Nija youths, besting demsefs in every, the joy e dey give d world🀩🀩🀩🀩 to the greatest youths in the world, neva stop being ursefs pls, keep soaring highest on GodπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Thanking God for a wonderful future abeg, jus based in the doings of the youths, relating, exploring, connecting and runnings things on a most confident of levelsπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ unlike all dis our dadsy's wey dey slow una down 😭😭😭😭 i kukuma swear gee dem inside, dis water dem dey plour us don tire me, πŸ’€πŸ’€πŸ’€πŸ’€ pls epp share, adding ur thinkings after u listen. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freecongo #freepalestine #nigeria #africa #,world #sirlenzosrunnings #affritude #moots

More episodes

View all episodes

  • TINUBU'S SATANIC VERSES ON OUR HUMANITY VS KENYAN STEEZ😍😍😍😍

    22:06
    KENYANS GAT STEEZ⚑️⚑️⚑️⚑️NIIJA AS STEEZLESS COUNTRY NA SUBJUGATION OF OUR HUMANITY AS NIGERIANS BY TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF THE IMPERIALIST WEST AND AMERICA IS A CRIME AGAINST OUR HUMANITY ⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls make it make sense???? Buhari build and refurbished refineries to refine well over 1 million barrels per dayπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Tinubu nor fit gee our refineries crude, say na IOCs e dey worship get(we nor know wetin d IOCs dey pump sef )πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Tinubu say make dem dey platt GMO crops gee us😭😭😭😭 food wey dey cause cancer abi na e fit cause cancer!!!!! Y????πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ 26billion dollars jus waka out of central bankπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ And WALE EDUN say we nor get moneyπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ workers sti dey earn 30k as minimum wage as we dey lai dis afta removing fuel subsidy 4 ova 1 yrπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ As Tinubu cum soπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ dem dey smuggle Nija food comot Nija 🀣😭🀣😭 na smuggle enta Nija wen Buhari b deyπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ and oh, WFP dey run am, na dem confess say dem dey buy our food and like every, dem nor born us to ask!!!!! CONGRATULATIONS TO CHIOMA AND DAVIDO😍😍😍😍 ASSURANCE CONFIRMED⚑️⚑️⚑️⚑️ MAKE GOD GEE UNA SENSE TO RUN AMπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Pls epp me listen, make we reason togeda, epp share adding ur reasonings.Txβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • TRAILER!!!! : AGBO ADIMENU, OUR HEALTH AND VALUE OF COWSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

    04:22
    The confidence with which Nigerians speak of and about our traditional medicines is mind blowingπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ E dey always b lai na only me nor know of dis AGBOs demπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ well as AMEBO i b na, i say make i share the gists with the world⚑️⚑️⚑️⚑️ Their claims of healing are consistent, their beliefs, total in our waysβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ it only goes to show, Y with so few hospitals πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ we are healthier than most😍😍😍😍 Pls listen, its in YORUBA wt some pidginπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ a lot of Nigerias actually know about dis but many sti have no idea, epp me loud am, add ur own experinces, NIJA TO THE WORLD ON GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls follow, like, comment and turn on notification 4 newer episodesπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ NEXT EPISODE TITLE: TINUBU AHMED BOLA(TAB)'S SATANIC VERSESπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ thanks4 d followsβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freepalsetine #moots #affritude #nigeria #africa #world
  • πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ SECURITY PACT WITH AMERICA AND THE WESTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WETIN E B WE WAN KNOW😁😁😁😁

    19:09
    Nigerians(πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬)nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ EYIN!!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ The evil aligment is fully present in Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terroristsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Akpabio say national anthem 4 fit end banditryπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ as confession of dem fia!!!!! Cyber levy of 0.05 too nor work 4 NijaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ same tin repackaged as finance bill in Kenya(πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ ) d fall of dollars nor get stopping, DUMP UR DOLLARS FAST!!!!! As for our military and policeπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ collect ur hazard allowance complete abeg, na un go face d yawa lai dis as first responders to dia irresponsibilitiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Doctors collect 4 covid dat yia, wey we nor dey πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€ werin we dey fearπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ una get family wey love and look upto una oh!!!!!! Collect ur shares too jare🀩🀩🀩🀩 Pls listen, mey u reason am, con epp me share wt ur own thinkings. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #steez #nigeria #africa #world
  • FEAR OF THE RICH AND CHAOSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NIJA POLITICIANS DON MOVE INTO GLASS HOUSES⚑️⚑️⚑️⚑️

    19:21
    NIJA POLICE TO THE RESCUEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen d rich are in trouble, who dem dey call😁😁😁😁 Nija police, Nija police 😍😍😍😍 Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paidπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but expecting protection from all others dat are not well paidπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Army too dey na, Navy sef go join😁😁😁😁 but how many locations inside d everywia humans dey waka, dem dey???? Labour don suspend strike b lai dem don collectπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ EFCC don find Yaya Bello but leave d school and the bank wey dey transact in dollars in nigeriaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wetin dey against d law of d landoh, but how d puppets wan do am naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Abeg listen, add ur thinkings, compare our experiences to enrich discussion πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Pls epp share afta listeningβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #nigeria #freepalestine #moots #affritude #africa #world
  • πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ BANKS AS CULT OF THIEVES !!!!! ENAIRA AS SOLUTION😁😁😁😁

    17:09
    Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin naπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ who we cum b 😁😁😁😁 complaints of account holders nor dey eva get solutionπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us storiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls listen, make we compare stories, we nid gee oursefs sense abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ be careful wt Americans platforms like google pay shaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ d reason dey inside, u epp share, adding ur own experinces😁😁😁😁 its time to put πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ since we nor gree 4 anybody dis yiaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freepalestine #sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • SALLAH REFLECTIONS⚑️⚑️⚑️⚑️ TINUBU'S LIES AND OUR REALITIES IN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    21:39
    BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFΓ™LSπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚑️⚑️⚑️⚑️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Keyamo after killing the Nigerian air projectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ say Nigerian airlines go dey travel international routes πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ whish airlines???? Cardoso stop anchor borrower programme in niara wey dey gee Nija farmer money to grow foodπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Tinubu con waive duties in dollars for zionist to bring in food 4 freeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Na only Lagos-calabar highway be the only road 4 Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ and na sti Tinubu plan to lower CO2 emmisions b dem success on his SON's project but na Sirika daughter only dey go courtπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na inside d story dey😁😁😁😁 You are intelligent beings Nigerians, Africans, humans all overπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen una plan show una sense sef???? Well i tok my own, make u listen add ur own too as u epp shareπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Barka dey sallah oh!!!!! Wia my own sallah meat naβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • DECORPERATION, DEDOLLARIZATION AND ENAIRAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ JASI PADI MI😁😁😁😁

    19:28
    As becum lai dis🀩🀩🀩🀩 as sampled by Tinubu fallingsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ THE END OF ZIONISM IS HIA😁😁😁😁 THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paperπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollarsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINTπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ CHANGE UR CURRENCY TO ENAIRA, NA CBN GET AM AND NA STORE OF VALUE⚑️⚑️⚑️⚑️ As 4 d banks, na dat unbundling of last year we dey goπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ dem decorperation sure on God😁😁😁😁 Pls listen and epp share, adding ur thinkings πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ I hope wt dis few typings of mine, i don convince una and not confuse una shaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world
  • ITS TIME TO VERIFY TINUBU'S LIES⚑️⚑️⚑️⚑️ ANALOGUE, PRE-HISTOROC, UNINTELLIGENT LIESπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    23:18
    As e b lai dis ehnπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am likeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminalπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Dangote refinert neva start to dey produce PMS but go supply diesel πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but sir, fuel an diesel na same process breakdown naπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na d fooΔΊs we dey laugh meπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ leave mata, say dem dey run am confam d fools we jareπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na Wike and d Abuja light rail wan kee me wt laughπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ sometin wey dem launch since 2018 faπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ d oloriburukus sti claim am as dem ownπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ nor build rail lines nor build station but run d project πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Pls listen, add ur thinkings sake of say i know say u get sense ni yen oh!!!!!β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • JUNE 12 AND THE DESECRATION OF DEMOCRACY BY TINUBUπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    27:16
    TINUBU'S EVIL ALIGMENTS OF DICTATORSHIP ARE AS FOLLOWSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Protest Ban by DSS as d death of the constitution, its final nail on our humanityπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Na only 1 product at a time Dangote dey produce, as fools we πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬s b na(ask petroleum Engineers na, many dey Nija)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ EFCC and yahoo partiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wetin b d meaning of yahoo party in a country of digital awareness and earnings😍😍😍😍 worlfd food program don buy all our food finish so way don clear to bring foreign food in to Nija without paying shishi as dutyπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Nija get positive trade balance but dollars dey scare πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ na fake calling dollar dey get confirmed b dat naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ To listen to d full gist😁😁😁😁 click play, search d podcast on your browsers, listen abeg, u mus contribute oh!!!!! Slaves we are not, we muat stand up 4 our rights asap⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls share with ur own sense addedβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#moots #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #affritude #africa #world