Share

cover art for MY FADA MY FADAπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ LET THEM SHIT!!!!!!!!!!!!

Sir Lenzo's Runnings

MY FADA MY FADAπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ LET THEM SHIT!!!!!!!!!!!!

Season 1
β€’

Nigerian soldiers don take ova BANEX for AbujaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Police dey arrest for etiquette lai dis in NijaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ turn sentiment to law enforcement 😁😁😁😁 According to Vice president, renewed HOPELESSNESS is to make Nija "THE GLOBAL ZIONIST(INVESTORS) DESTINATION HUBπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ the Energy Horn we b, the fashion global hub we b, the musical HQ of all hubs we b, the dance global hub we b, the tech hub we dey becum etc.... nor important πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na only dem master get money, na only dem master get senseπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ d ones wey dey dem front nor good na only ziomism dem sabiπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ my fada my God, let them shitπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Pls listen, u 2 reason am, if u vibe amπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ join me in prayerπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ GOD CAN DO ALL THINGS⚑️⚑️⚑️⚑️ I BELIEVE, I RUN MY OWNβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#sirlenzosrunnings #freepalestine #freecongo #affritude #moots #nigeria #africa #world #iran #russia #us #uk #france

More episodes

View all episodes

  • πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ SECURITY PACT WITH AMERICA AND THE WESTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WETIN E B WE WAN KNOW😁😁😁😁

    19:09
    Nigerians(πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬)nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ EYIN!!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ The evil aligment is fully present in Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terroristsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Akpabio say national anthem 4 fit end banditryπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ as confession of dem fia!!!!! Cyber levy of 0.05 too nor work 4 NijaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ same tin repackaged as finance bill in Kenya(πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ ) d fall of dollars nor get stopping, DUMP UR DOLLARS FAST!!!!! As for our military and policeπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ collect ur hazard allowance complete abeg, na un go face d yawa lai dis as first responders to dia irresponsibilitiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Doctors collect 4 covid dat yia, wey we nor dey πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€ werin we dey fearπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ una get family wey love and look upto una oh!!!!!! Collect ur shares too jare🀩🀩🀩🀩 Pls listen, mey u reason am, con epp me share wt ur own thinkings. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #steez #nigeria #africa #world
  • FEAR OF THE RICH AND CHAOSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NIJA POLITICIANS DON MOVE INTO GLASS HOUSES⚑️⚑️⚑️⚑️

    19:21
    NIJA POLICE TO THE RESCUEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen d rich are in trouble, who dem dey call😁😁😁😁 Nija police, Nija police 😍😍😍😍 Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paidπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but expecting protection from all others dat are not well paidπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Army too dey na, Navy sef go join😁😁😁😁 but how many locations inside d everywia humans dey waka, dem dey???? Labour don suspend strike b lai dem don collectπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ EFCC don find Yaya Bello but leave d school and the bank wey dey transact in dollars in nigeriaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wetin dey against d law of d landoh, but how d puppets wan do am naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Abeg listen, add ur thinkings, compare our experiences to enrich discussion πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Pls epp share afta listeningβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #nigeria #freepalestine #moots #affritude #africa #world
  • πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ BANKS AS CULT OF THIEVES !!!!! ENAIRA AS SOLUTION😁😁😁😁

    17:09
    Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin naπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ who we cum b 😁😁😁😁 complaints of account holders nor dey eva get solutionπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us storiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls listen, make we compare stories, we nid gee oursefs sense abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ be careful wt Americans platforms like google pay shaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ d reason dey inside, u epp share, adding ur own experinces😁😁😁😁 its time to put πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ since we nor gree 4 anybody dis yiaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freepalestine #sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • SALLAH REFLECTIONS⚑️⚑️⚑️⚑️ TINUBU'S LIES AND OUR REALITIES IN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    21:39
    BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFΓ™LSπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚑️⚑️⚑️⚑️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Keyamo after killing the Nigerian air projectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ say Nigerian airlines go dey travel international routes πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ whish airlines???? Cardoso stop anchor borrower programme in niara wey dey gee Nija farmer money to grow foodπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Tinubu con waive duties in dollars for zionist to bring in food 4 freeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Na only Lagos-calabar highway be the only road 4 Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ and na sti Tinubu plan to lower CO2 emmisions b dem success on his SON's project but na Sirika daughter only dey go courtπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na inside d story dey😁😁😁😁 You are intelligent beings Nigerians, Africans, humans all overπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen una plan show una sense sef???? Well i tok my own, make u listen add ur own too as u epp shareπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Barka dey sallah oh!!!!! Wia my own sallah meat naβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • DECORPERATION, DEDOLLARIZATION AND ENAIRAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ JASI PADI MI😁😁😁😁

    19:28
    As becum lai dis🀩🀩🀩🀩 as sampled by Tinubu fallingsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ THE END OF ZIONISM IS HIA😁😁😁😁 THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paperπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollarsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINTπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ CHANGE UR CURRENCY TO ENAIRA, NA CBN GET AM AND NA STORE OF VALUE⚑️⚑️⚑️⚑️ As 4 d banks, na dat unbundling of last year we dey goπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ dem decorperation sure on God😁😁😁😁 Pls listen and epp share, adding ur thinkings πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ I hope wt dis few typings of mine, i don convince una and not confuse una shaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world
  • ITS TIME TO VERIFY TINUBU'S LIES⚑️⚑️⚑️⚑️ ANALOGUE, PRE-HISTOROC, UNINTELLIGENT LIESπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    23:18
    As e b lai dis ehnπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am likeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminalπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Dangote refinert neva start to dey produce PMS but go supply diesel πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but sir, fuel an diesel na same process breakdown naπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na d fooΔΊs we dey laugh meπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ leave mata, say dem dey run am confam d fools we jareπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na Wike and d Abuja light rail wan kee me wt laughπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ sometin wey dem launch since 2018 faπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ d oloriburukus sti claim am as dem ownπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ nor build rail lines nor build station but run d project πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Pls listen, add ur thinkings sake of say i know say u get sense ni yen oh!!!!!β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • JUNE 12 AND THE DESECRATION OF DEMOCRACY BY TINUBUπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    27:16
    TINUBU'S EVIL ALIGMENTS OF DICTATORSHIP ARE AS FOLLOWSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Protest Ban by DSS as d death of the constitution, its final nail on our humanityπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Na only 1 product at a time Dangote dey produce, as fools we πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬s b na(ask petroleum Engineers na, many dey Nija)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ EFCC and yahoo partiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wetin b d meaning of yahoo party in a country of digital awareness and earnings😍😍😍😍 worlfd food program don buy all our food finish so way don clear to bring foreign food in to Nija without paying shishi as dutyπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Nija get positive trade balance but dollars dey scare πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ na fake calling dollar dey get confirmed b dat naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ To listen to d full gist😁😁😁😁 click play, search d podcast on your browsers, listen abeg, u mus contribute oh!!!!! Slaves we are not, we muat stand up 4 our rights asap⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls share with ur own sense addedβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#moots #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #affritude #africa #world
  • TINUBU :TRAITOR IN ASO ROCK⚑️⚑️⚑️⚑️ VAGABONDS IN POWERπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    19:12
    Rafah under constant bombardments ⚑️⚑️⚑️⚑️ God Pls protect them as our humanity has failed them πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Tinubu say na 62k e o payπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ eim SGF say e nor fit pay 4 drivers 100k eachπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ 21billion naira 4 VP's residence is most important on Tinubu agenda, make d residence nor embarras d eminence dey b naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ e go sti waive taxes for d colonisersπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ e say na food and drugs dem dey bringπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ since we wey get plenty land nor fit grow anything without dem banditsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ as JASI, local(traditional)healers are doing wondersβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ The story is inside, Pls listen, tok put, yawa dey load, dem go collectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ na to follow warn dem b dis i do⚑️⚑️⚑️⚑️ Wen police don dey beg, casala don nearπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ d VIPs dem jus too stupid to know niπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ epp share adding ur thinkings on Godβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • MONEY HEIST ALERTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚NIGERIANS, BE WISE TO TRUE THINGS!!!!!!!

    15:58
    In the time Cardoso don be CBN governorπŸ˜‚πŸ€£$743 million backlog don pay $7billion pay outπŸ€£πŸ˜‚$26 billion waka, e say na BinanceπŸ€£πŸ˜‚ attempted CYBER SECURITY LEVEL OF 0.05 OF ALL TANSACTIONSπŸ˜‚πŸ€£(principality as president stop dat 1, values at more than #30 trillion)πŸ€£πŸ˜‚ e don move staffs from Abuja, e don sack most of the staffs to clear road for the HEIST LAI DISπŸ˜‚πŸ€£ HEIRITAGE BANK FAIL BUT FIRST BANK MONEY SAFE #460billion dem collect as loan dem give we nor know b4πŸ€£πŸ˜‚ depositors fit go kpieπŸ˜‚πŸ€£ WALE EDUN AND HIS ONLY SENSEπŸ€£πŸ˜‚ ATTRACTED FOREIGN INVESTMENT WE NOR SEE ANYWIAπŸ˜‚πŸ€£ #100k salaryπŸ€£πŸ˜‚ B lai labour don collect b dat naπŸ˜‚πŸ˜‚ money dem go devalue pass 70% b4 month end na naπŸ˜‚πŸ˜‚ Kaduna refinery nor dey calibrated to refine Nigeria crudeπŸ˜‚πŸ˜‚ IOC nor gree sell Nigeria our crudeπŸ˜‚πŸ€£ HOW IS TINUBU NOT NOW A TRAITOR??πŸ˜‚πŸ€£ Always doing his masters sayings😁😁 Na inside d podcast d real message deyπŸ™πŸ™ Pls share wt ur original thinkings, na we all dey suffer am. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #freeafrica #moots #affritude #nigeria #africa #world