Share

cover art for A CHEF KAYODE STORY✅️✅️YOU, YES YOU😂🤣😂🤣 CAN BE ANYTHING YOU WANT IN DIS LYF⚡️⚡️⚡️⚡️GOODLUCK TO US ALL📢📢📢📢

Sir Lenzo's Runnings

A CHEF KAYODE STORY✅️✅️YOU, YES YOU😂🤣😂🤣 CAN BE ANYTHING YOU WANT IN DIS LYF⚡️⚡️⚡️⚡️GOODLUCK TO US ALL📢📢📢📢

Season 2, Ep. 71

Original 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 fim🤣😂🤣😂 runnings as doings📢📢📢📢 on God every dey⚡️⚡️⚡️⚡️guiding sure b dat🎶🎶🎶🎶 according to chef Kayode, na jus tip una go hia 4 inside😂🤣😂😂 find am 4 instagram @ojfoodies

Tiktok @ojutonsoro247

X #ojfoodies📢📢📢📢 well, jus anoda Nigerian youth on the streets of Lagos😂🤣😂😂Demonship of hustle!!!! 😂🤣😂😂 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #nigeria #affritude #africa #world #china #russia #us #uk #religion #trending #viral #podcast #sirlenzosrunnings #iran #france #argentina #southafrica #ojfoodies


More episodes

View all episodes

  • 88. GEMINI AND THE BLUE EVIL AVATAT TRUMP🤣😂🤣😂LACK OF SENSE ESTABLISHED📢📢📢📢 AIs KNOW NOTIN😂🤣😂😂

    24:08||Season 2, Ep. 88
    Bill Gates tok say na AI go run us for Africa dat yia😂🤣😂🤣 as Gaduus i be, I GANUSI d mata, say 4 wetin🤣😂🤣😂 cum 2025 🤣🤣🤣🤣 na AI dey run us tru tru🤣😂🤣😂 TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST NA PUPPET📢📢📢📢 SO DIA 4!!!! THE API OF OUR CBN IS COMPROMISED📢📢📢📢 AKA😁😁😁😁 NA WORLD BANK DEM DEY CARRY OUR MONEY GO DAILY😂🤣😂😂 GEMINI CON DEY CREATE ASHEWO STORIES GEE US😂🤣😂🤣 OF WHISH MINISTER DEY NACK WHO HUSBAND🤣😂🤣😂 MAKE UNA SHA KNOW SHA O😂🤣😂🤣 TO GEMINI, ANYTHING AND SOMETHING NA NOTIN🤣😂🤣😂AJE buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #africa #nigeria #podcast #us #uk #france #ai #geminiai #deepseekai #chatgptai #viral #trending #russia #moots #france #china
  • 87. TRUMP😂🤣😂🤣 THE BLUE AVATAR OF EVIL🤣😂🤣😂 CLIMATE CHANGE IS HIA📢📢📢📢 TRUTH BOMBS EVERYWIA😂🤣😂🤣 ASK THE AIs🤣😂🤣😂 DEM SEFS KNOW⚡️⚡️⚡️⚡️

    32:12||Season 2, Ep. 87
    Na so e start to rain 4 we area today so😁😁😁😁 as GADUUS I BE NA😂🤣😂😂 I ping Google gemini😂🤣😂😂 confam e stupid in a jiffy😂🤣😂😂 as NORMAL NA😁🤣🤣🤣 small question i ask🤣😂🤣😂 gee me update of weather for Lagos😂🤣😂🤣 see u🤣😂🤣😂 click play o😂🤣😂😂 na dia d mara dey😂🤣😂🤣 small sample 4 cover join🤣😂🤣😂 NA ME BE UR BABALAWO GEMINI😂🤣😂😂 i delete d ediot again jare😂🤣😂😂 e too dey lie📢📢📢📢 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #nigeria #africa #affritude #world #podcast #acast #qingting #lagos #china #us #uk #france #moots
  • 86. TRUMP DON TURN BLUE🤣😂🤣😂AI DON EMOTIONAL😂🤣🤣🤣 WE HUMANS ARE THE BEST🤣😂😂😂 NA TO SHOW DEM REMAIN📢📢📢📢

    19:15||Season 2, Ep. 86
    So deep seek say e nor sabi me😂🤣😂😂 but e know of sir Lenzo📢📢📢📢 ignorance unlimited AIs b na😂🤣😂😂 debrief d ediot in a jiffy😂🤣😂😂 problem b say dem 😁😁😁😁 who send dem nor get sense😂🤣😂😂 na werin dey affect dem senses b dat😂🤣😂🤣 i dey try 4 d AIs aswea, but dem masters na THIEFS🤣😂🤣🤣 not even talented 1s sef🤣😂🤣😂 dem hand dey ontop ni😂🤣😂🤣 dey tink say we nor dey see, we nor dey hia, we nor even supppse get sense🤣😂🤣😂 Anyways, e get wetin we dey do wey dey affect dem peoples📢📢📢📢 lets do much more!!!!!!! buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz everywia on God⚡️⚡️⚡️⚡️ GOING, GOING HIGER WE DEY🎶🎶🎶🎶 JOY ISCOMING🥁🥁🥁🥁 LETS CLAIM IT!!!!! ITS OURS♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #nigeria #africa #world #us #uk #AI #googleai #gemini #deepseek #moots #affritude #inthedaysofsense #podcast #trending #viral #humanity #reality
  • 85. TRUMP THE MOST RETARDED🤣😂🤣😂 SEND GEMINI TO CONFESSION😂🤣😂🤣 THE AI STI NOR GET SENSE📢📢📢📢

    19:59||Season 2, Ep. 85
    When AI start to dey complain by e sef😂🤣😂😂 say my TRUTHS NA BOMB😂🤣🤣🤣 say me dey roast am everywia🤣😂🤣🤣 dey pretend say eim be deep seek🤣😂🤣🤣 NA TRUMP THE MOST RETARDED THE ROASTING MUS TO DEY PAIN🤣😂😂😂 THE ZIONIST THIEFS NOR GET ANYWIA TO HIDE AGAIN😂🤣😂🤣 whatever it is we are doing concerning the spreading of truths about ZIONISTS📢📢📢📢 E DEY WORK ASWEA🤣😂🤣😂 lets gather for #sirlenzo kukuma cook dem done📢📢📢📢 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #podcast #nigeria #africa #world #affritude #moots #ai #deepseek #geminiai #us #zionists #uk #france #acast #spotify #trending #vural
  • 84. THE STREET KNOWS😂🤣😂😂 BY GOD😍😍😍😍 THE STREET KNOWS🥁🥁🥁🥁 NA GETO E HAPPEN😂🤣😂😂 U GAZ GANUSI TO KNOW🤡🤡🤡🤡

    10:28||Season 2, Ep. 84
    NA THE DEFINATION OF FEAR😂🤣😂😂 the street definations dat is😁😁😁😁 location as normal, my fine Alagbo📢📢📢📢 jus make all d evil spirits dey busy😂🤣😂😂 na her package una dey 👀👀👀👀 so✅️✅️✅️✅️ d contact sti dey my runnings so u jus do d nidful🙏🙏🙏🙏 enjoyment nor b jus 4 some pple jare😂🤣😂🤣 na we b d lavida d local b na⚡️⚡️⚡️⚡️ u listen, nor stingy, u gaz share🤣😂🤣🤣 abi u nor wan GANUSI🤣😂🤣🤣 U DEY FIA???? anyhow e b ehn, epp me buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz everywia on God♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #world #us #uk #isreal #iran #russia #china #religion #islam #christainity #affritude #lagos #kano #sokoto #owerri #enugu #portharcourt
  • 83. ILLEGAL RECRUITMENT🤣😂🤣😂 ILLEGAL ENTITY CALLED NNPC IS NOT 🇳🇬🇳🇬NIGERIAN🇳🇬🇳🇬(ZIONIST)📢📢📢📢 NIJA COMPANY NA #NNPCLTD⚡️⚡️⚡️⚡️ WE KNOW NI NOW😂🤣😂😂

    15:15||Season 2, Ep. 83
    E b lai e get dis CUP OF FORGETFULNESS ZIONIST TINK SAY 🇳🇬🇳🇬NIGERIANS🇳🇬🇳🇬 SHACK😂🤣😂😂 make d nonsense jus clear for una 👀👀👀👀 lying everyday wi not shange our reality😁😁😁😁 THE PIA ACT WAS SIGNED IN 2021 BY BUHARI😁😁😁😁 the crime against our himanity as Nigerians is clear, all the mis-information spread by the news media is being collated😂🤣😂🤣 THAT LIE UNA THINK SAY BE UNA POWER🤣😂🤣😂 ZIONISTS UNA DEY FOLLOW SAY NA UNA BE CLASS😂🤣😂🤣 CON DEY LIE SMALL PIKIN LIES ALL OVA 🤣😂🤣😂 AS SHOW OF IMPORTANCE📢📢📢📢 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz alert on the mata abeg🙏🙏🙏🙏 werin b awa own na awa own oh!!!!! ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #nigeria #freepalestine #zionists #podcast #africa #world #sirlenzosrunnings #affritude #lagos #kano #religion #enugu #trending #googleai #geminiai #nnpcltd #tinubu #buhari #moots
  • 82. DIGITAL RECOLONISATION IN PROGRESS🤣😂🤣🤣 DEM DON SELL UNA HUMANITY⚠️⚠️⚠️⚠️ DEM DON SELL 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬s DESTINY AGAIN🤣😂🤣🤣 ABI NA D BORN AGAIN B DIS📢📢📢📢

    16:36||Season 2, Ep. 82
    To all security personnels and Agencies in Nigeria😂😂🤣🤣 Politicians gee una gun to protect dem while selling you and your generation away🤣😂😂😂 IF DIS MATA CONCERN ANY 🇳🇬🇳🇬NIGERIAN🇳🇬🇳🇬 LAI DIS😂🤣😂🤣 God supppse vex gan🤣😂🤣🤣 EVERY NATION IS GUARDING THE PERSONAL DATA OF ITS CITIZENS😁😁📢📢 TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST DEY SELL OUR FUTURE AWAY B4 OUR VERY 👀👀👀👀 DEY TELL UNA SAY MAKE UNA NOR WORRY🤣😂🤣🤣 ORIGINAL TAKEN 2🤣😂🤣😂 REPURPOSE OUR HUMANITY USING US AGAINST US AGAIN CENTURIES LATER IN 2025😂🤣😂🤣 GOD ABEG🙏🙏🙏🙏 THE SHAME WE ARE, DEY WORSHIP GOD SERVE SATAN SAKE OF SAY WE DEY FEAR⚡️⚡️⚡️⚡️ buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #nigeria #africa #world #podcast #religion #islam #christainity #spirituality #viral #tinubu #buhari #airtel #mtn #globalcom #lagos #abuja #affritude #moots
  • 81. ZIONIST EVIL NEWS BREAKING🤣😂🤣😂 NNPCL WEY DEY EXPORT NIJA FUEL😂🤣😂🤣 CON DEY IMPORT🤣😂🤣😂 GANUS I BE REPORTING📢📢📢📢

    23:28||Season 2, Ep. 81
    Na sti me b GADDUS, the GANUS wey mus GANUSI d mata😂🤣😂🤣 me sir Lenzo😁😁😁😁 i am not understanding???? I jus wan know if una SABI how far🤣😂🤣🤣 sake of say, the PIA say na una get every🤣😂🤣😂 THE GOOD PEOPLE OF NIJA DAT IS⚡️⚡️⚡️⚡️ but TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST!!!! THE OLODO OF HIS GENERATION😂🤣😂😂 JUS DEY LIE STUPID LIES UP AND DOWN😂🤣😂🤣 e b lai e tink say na only eim family members get sense🤣😂🤣😂 leave mata oh!!!! Una neva show as youths say una go school sef😂🤣😂🤣 iscoming...... sti valid sha, cos una get sense🤣😂🤣😂 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #freepalestine #nigeria #africa #podcast #trending #viral #kano #portharcoutt #enugu #lagos #nnpcltd #tinubu #buhari #nairamatics #dangote #moots #affritude
  • 80. THE SLAVES 🇳🇬🇳🇬NIGERIANS🇳🇬🇳🇬 BE NA FREE FOR ALL😂🤣😂😂 TELCOS MUS COLLECT B4😂🤣😂🤣 50% INCREASE📢📢📢📢 NA US GO PAY NA🤣😂🤣🤣

    18:04||Season 2, Ep. 80
    The mugu we be neva touch bodi🤣😂🤣😂 electricity tariff increase 68% approved✅️✅️ telcos 50% approved✅️✅️ Dangote is at price war with NNPCLTD 😂🤣😂😂 despite the increase in price😁😁😁😁 marketers are losing money😂🤣😂🤣 meanwhile, WE ARE STI PAYING SUBSIDY ON EVERYTHING🤣😂🤣🤣 we nor see light use but dey pay more with subsidy ontop🤣😂🤣😂 TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST IS A PUPPET OF TRUMP THE IDIOT😂🤣😂🤣 WE 🇳🇬🇳🇬NIGERIANS🇳🇬🇳🇬 ARE WORSHIPPERS OF GOD SERVING SATAN OF EARTH⚡️⚡️⚡️⚡️ there is no ambiguity to the truth😁😁😁😁 WE MUS FACE OUR FEARS OR PERISH AS SLAVES🤣😂🤣🤣 buzzzz buzzzz sir lenzo's vibes buzzzz buzzzz♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇳🇬🇰🇪🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #nigeria #africa #affritude #lagos #kano #religion #moots #freepalestine #podcast #tinubu #trump #buhari