Share

cover art for BUHARI IS A BOSS ⚡️⚡️⚡️⚡️ TINUBU A PUPPET🤣😂🤣🤣 AMERICAN TRUE LIES REMAKE🤣😂🤣😂

Sir Lenzo's Runnings

BUHARI IS A BOSS ⚡️⚡️⚡️⚡️ TINUBU A PUPPET🤣😂🤣🤣 AMERICAN TRUE LIES REMAKE🤣😂🤣😂

Season 2, Ep. 6

As BOSS Buhari be😁😁 e fess fine MTN 5.2 billion dollars for insolence😂🤣😂😂 dem b no block 200,000 MTN lines as instructed, Jacob Zuma show dat yia b4 BUHARI gree collect 3.2 billion dollars😂🤣😂😂 Nija b dey do tins, dey build tins, dey run tins😍😍😍😍 Even Covid 19 collect😂🤣😂😂 we dey house dey collect salaries♥️♥️♥️♥️ The OLORIBURUKU YORUBA MAN CALLED TINUBU CON ENTA😂🤣😂🤣 DANGOTE start fugazi as work🤣😂🤣😂 we dey import fuel😂🤣😂🤣 meanwhile, dem script nor remember say badoo dem HOUTHIS don block road🤣😂🤣🤣 wia dem ship dey pass come drop d imported fuel we wan know🤣😂🤣😂 strat to round trip our crude😂🤣😂😂 gee d FOOLS una b jus small Fuga😁😁😁😁 once dey showcase Davido qbi qny akproko story lai dis😂🤣😂😂 unq don gather dey vibe am😂🤣😂🤣 Well, God gee una sense 4 Africa, na to use qm remain jare 🙏🙏🙏🙏 SEYI VIBES DON SING AM SHA😁😁😁😁 BACK TO SENDER NA ATTACK⚡️⚡️⚡️⚡️ Pls listen, add ur thinkings as u epp share. ❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #congo #nigeria #sudan #africa #world

NB: BENJAMIN OLASUNKANMI OLAMIJULO #60 billion

OYETUNDE FADELE #64 billion

TAYO OTUBANJO calculate ur money😁😁

More episodes

View all episodes

  • 27. NIJA 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬DARES PROJECT 2024🤣😂🤣😂 BULLY ZIONISTS WEY DEY WORRY US😂🤣😂🤣

    20:47||Season 2, Ep. 27
    IN FACT🤣😂🤣😂 I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN 🇳🇬🇰🇪🇬🇭🇿🇦and all oda flags 🤣😂🤣🤣 I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTS😂🤣😂🤣 NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGS🤣😂🤣😂 GO DEY BULLY MONEKEYS😂🤣😂😂 FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JOR😂🤣😂🤣 make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JARE🤣😂🤣🤣 GOD ABEG🙏🙏🙏🙏 GOD ABEG🙏🙏🙏🙏GOD ABEG🙏🙏🙏🙏 GOD ABEG♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #southafrica #africa #kenya #world
  • 26. TINUBU AHMED BOLA(TAB)'S INCOMPETENCE🤣😂🤣😂 LIES 😁😁😁😁 AND CONSEQUENCIES 4 NIJA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬

    16:28||Season 2, Ep. 26
    In the days of BUHARI AS PRESIDENT😍😍😍😍 We nor get refinery, we sti dey see PETROL buy💃💃💃💃 as EMPERROR ENTA😂🤣😂😂 Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leader😂🤣😂😂we dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDY😂🤣😂🤣 na BUHARI build power DAMs to generare electricity😁😁😁😁 but now 4 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 we are paying more 4 electricity and paying even more to SUBSIDIZE power🤣😂🤣🤣 REASON WITH UR COMMON SENSE🤣😂🤣🤣 EDUCATION DON FAIL US LAI DIS🤣😂🤣🤣 Pls listen, epp share adding ur thinkings♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #nigeria #africa #world
  • 25. FOOD SECURITY 4 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬IN THE TIMES OF EMPERROR TINUBU😂🤣😂😂

    14:14||Season 2, Ep. 25
    The first principle of our humanity is FOOD😂🤣😂😂 In dis times of the EMPERROR MAGINIFICENT😁😁😁😁 the EMILOKAN of we the YORUBAS😂🤣😂🤣 the OVERWISE AGBAYE🤣😂🤣😂 story teller 4 d gODS😂🤣😂🤣 Awon iyen ZIONISTS🤣😂🤣😂 TINUBU AHMED BOLA📢📢📢📢 THE TAB OF ZIONIST CONTROL⚡️⚡️⚡️⚡️The update dey inside the podcast😂🤣😂😂 epp me 📢📢📢📢 well abeg🙏🙏🙏🙏 na food matas so na most serious mata in dis days of EVIL we dey lai dis♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #kenya #africa #world #affritude #moots
  • 24. TINUBU & ALL PUPPET ALERT🤣😂🤣🤣 BIN SALMS OF SAUDI & THE ARRANGEMENT WITH DEATH🤣😂🤣😂

    17:40||Season 2, Ep. 24
    According to the news!!!!!!! The crown prince of SAUDI😁😁😁😁 the most important, chief middle eastern puppet of the evil ZIONIST😂🤣😂🤣 dey fia assasination for e doings🤣😂🤣😂 devil don jam deep blue sea😂🤣😂🤣 THE PEOPLE ARE COMING FOR ALL YOU EVIL DOERS AS LEADERS🤣😂🤣😂 Pls listen, make we stop to dey LAMMENT and start to COMPLAIN😂🤣😂🤣 God bless u as u listen and share adding ur thinkings♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #freepalestine #nigeria #africa #kenya #world
  • 23. DOLLARISATION OF NIGERIA 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 BY TINUBU🤣😂🤣😂 WETIN DEY CAUSE THE RISE IN DOLLARS GAN????😂🤣😂🤣

    07:11||Season 2, Ep. 23
    According to the news🤣😂🤣🤣 The council of state don agree with the agenda of the propaganda as a meeting🤣😂🤣😂 with the vote of so called confidence😂🤣😂🤣 on the INCOMPETENT ADMINISTRATION OF TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST ON OUR SOULS💀💀💀💀 😁😁😁😁 i gaz gee the evil spirit full respect🤣😂🤣😂 Na my friend chop I chop wey b farmer i call start the mara jare😂🤣😂😂 make d AMEBO u dey find make u click the play abeg😂🤣😂🤣 na dia d pudding dey😁😁😁😁 if u go enjoy the yarnings, sharings abeg wt ur thinkings i take God beg u as na all of us d mata concern♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #freepalestine #kenya #africa #world
  • 22. $600 MILLION MONTHLY TITHE TO THE ZIONIST GOD OF NIGERIANS🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂🤣

    19:57||Season 2, Ep. 22
    BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!According to sayings from the BIBLE😁😁😁😁 The KING JAMES VERSION AND CO LTD🤣😂🤣😂 we suppose SUFFER FOR WORLD😂🤣😂😂 ENJOY FOR HEAVEN😁😁😁😁 This has been ISLAMICALLY CONFIRMED on our lyfs by the senior EVIL cabinet member of Obi 1 kanobi gormet of EVIL 😂🤣😂😂 THE EMILOKAN E SEF😂🤣😂🤣 THE OLORI EBI OF THE YORUBAS🤣😂🤣🤣 THE DISAPPOINTMENT OF OUR LYFS(u like u gree, u like u nor gree)🤣😂🤣😂 d understander of sufferings of the pple while his majesty lavishes⚡️⚡️⚡️⚡️ in the persin of TINUBU AHMED BOLA😂🤣😂😂 THE TAB OF THE ZIONISTS ON OUR LYFS😁😁😁😁 has comfirmed our monthly tithe to his God as Our GOD lai dis(make dem kuku make am 4 billion monthly na)😂🤣😂😂 we nor go sti tok jor jor jor jor😂🤣😂🤣 u like u listen, u like u nor listen jare🤣😂🤣😂 we dey am togeda, epp share sha♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #moots #freepalestine #nigeria #kenya #africa #world
  • 21. LUCIFER : THE CUP OF FORGETFULNESS AND 2024 😂🤣🤣😂

    20:22||Season 2, Ep. 21
    LUCIFER PROPHESY as episode is on my runnings lai dis🤣😂🤣🤣 REINCARNATION AND THE CUP OF FORGETFULNESS( not the title of the said episode🤣😂🤣😂 but a discussion from the episode😂🤣😂😂 u gerrit????) 😁😁😁😁 na wetin dey dis episode but nor b sti d title  of dis episode u sef gree😂🤣😂😂 since una like amebo pass me😂🤣😂😂 u o gaz click play to know o😂🤣😂🤣 if u like u share🤣😂🤣😂 if u go enjoy am lai dis and u nor share😂🤣😂😂 NA GOD GO JUDGE U😂🤣😂😂 but my own na waka🖐🖐🖐🖐 DEATH UPON THE LAND 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 TINUBU NA ANTICHRIST 😂🤣😂🤣 ZIONIST IN ASO ROCK💀💀💀💀 GOD ABEG♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings  #freepalestine #affritude #nigeria #africa #world
  • 20. THE FEAR OF DEATH🤣😂🤣😂THE OWNERS OF DEATH🤣😂🤣😂 AND DEATH E SEF AND NIJA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 FAILED PROTEST 😂🤣😂😂

    31:15||Season 2, Ep. 20
    NOBODY WAN PKIE BUT EVERYBODY WAN GO HEAVEN😂🤣😂😂 WE IN THE SOUTHERN PART OF NIGERIA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 YORUBA, IGBO, ISOKO, BENIN, PORTHARCOURT IN FACT ALL OF US FAILED DIS PERIOD OF PROTEST😂🤣😂😂 PROTEST ABI WALK OF LAMMENTATIONS😂🤣😂😂 WE NEED FACE OUR FEAR SHA, THE BONDAGE WE DEY NA SEF MADE😁😁😁😁 DANGOTE DEY CLAIM OWNERSHIP OF LAGOS LAI DIS😂🤣😂😂 DUTY FREE FOREIGN FOOD AND MEDICINES DEM DON APPROVE TO ENTA NIJA FROM COLONISERS WEY WAN KILL US ALL😂🤣😂🤣 DEM FIT KILL PERSIN NA HOW WE SELL FEAR TO OUR SEFS AS ENCAMPMENT AS SLAVES ON OUR LIVES IN OUR COUNTRIES ON OUR CONTINENT 🤣😂🤣😂 Pls listen, nobody hold our death 4 hand, if u get and know GOD u suppose know!!!!! Epp share with ur contributions. Tx♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #freeplaestine #nigeria #africa #kenya #world
  • 19. DANGOTE'S ENDLESS LIES AND THE DEGENERATE FOOLS NIGERIANS🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 BE!!!!🤣😂🤣😂

    19:16||Season 2, Ep. 19
    Dangote is the CONFAM CABAL😂🤣😂😂 Guy gat stories😂🤣😂😂 Our Dangote refinery suppose gee us fuel in May😂🤣😂😂 June stories show, July stories dem act am😂🤣😂😂 AUGUST stories we dey run lai dis as authentic fools of zionist God b dat abi😂🤣😂😂 NIGERIANS CARRY FEAR OF SOME PEOPLE OH!!!!!!!! ESPECIALLY WE SOUTHERNERS😂🤣😂🤣 We are so entitled yet so shameless in fear mongering🤣😂🤣🤣 WELL DANGOTE, YOU DON COMIT HARAM AGAINST NIGERIANS🤣😂🤣😂 NA JIHAD E GO BE AND NA U START AM!!!!!!!!!!😂🤣😂😂 U SAY NA NNPCLTD DEY GEE U CRUDE😁😁😁😁 U DEY SELL AM GO ISREAL!!!!!!!!!! Pls listen, spread the update!!!!!!!!AFRICA IS OURS😂🤣😂😂 WE ARE TAKING EVERYTHING😂🤣😂😂 ON GOD 100♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #kenya #africa #world #lagos