Share

cover art for OYETUNDE FADELE NA CONFAM ZIONIST AGENT🤣😂🤣🤣 NA BLACKROCK AND VANGUARD GET CITI BANK🤣😂🤣😂

Sir Lenzo's Runnings

OYETUNDE FADELE NA CONFAM ZIONIST AGENT🤣😂🤣🤣 NA BLACKROCK AND VANGUARD GET CITI BANK🤣😂🤣😂

Season 2, Ep. 2

KENYAN'S GEN Z, AS THE SOUL OF AFRICA!!!!!!! A BOLD AMAZON SAID " WE LOOSE OUR FEAR, THEY LOSE THEIR POWER!!!!!!!!!!!! 🤩🤩🤩🤩 A KENYAN GUY KNELT DOWN AND SAID IT" THE COLONIAL MASTERS NEVA LEFT, THEY LEFT SOME FAMILIES AND INSTÌTUTIONS IN PLACE TO SUBJUGATE US" 😁😁😁😁 na werin i remember the guy tok😂🤣😂😂 u sef understand na, AFRICA MUST RISE, AFRICANS MUST TAKE THEIR RIGHTFUL PLACE ⚡️⚡️⚡️⚡️ GEN Zs our future in your hands 😭😭😭😭 search the families and the institutions out and chase dem out of AFRICA!!!!!🙏🙏🙏🙏 CITI BANK IS 1 OF THEM, FIND THE OTHERS ALL OVA AFRICA!!!!!!!😂🤣😂🤣 The American bases must leave NOW!!!!!!⚡️⚡️⚡️⚡️ TAYO OTUBANJO OF PREMIUM FEED IBADAN🤣😂🤣🤣 U NA SNITCH🤣😂🤣😂 ZUONIST TRAINED 😂🤣😂🤣 U TINK SAY I 4GET🤣😂🤣😂 UR.NEW BILLINGS DEY INSIDE THE PODCAST😂🤣😂🤣 Pls add ur thinkings as u share, i nor gree 4 anybody se🤣😂🤣😂 YOU ARE MOST IMPORTANT ♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #sirlenzo #affritude #freepalestine #moots #kenya #nigeria #africa #world

More episodes

View all episodes

  • 36. #SOROSOKEOTOGE #PROTEST DAY 2: 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #AFRICA ARISE⚡️⚡️⚡️⚡️

    18:18||Season 2, Ep. 36
    As described in Title🤣😂🤣😂 enough tokings🤣😂🤣🤣 d sufferings is REAL!!!!!! TINUBU AHMED BOLA Playings need OTOGE📢📢📢📢 WE ALL NEED SORO SOKE🤣😂🤣🤣 ACTIVATE ITALAWA IMMEDIATELY ALL OMO OLOGOS♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #nigeria #africa #freepalestine #world #us #russia #sorosokeotoge #protest
  • 35. LET OUR SUFFERINGS UNITE US🙏🙏🙏🙏PROTEST WE MUST EVERYWIA⚡️⚡️⚡️⚡️IN AFRICA!!!!!!!

    18:46||Season 2, Ep. 35
    According to sightings today 09/09/2024 🤣😂🤣😂 Nigerians are sti LAMENTING😂🤣😂🤣 INSTEAD OF COMPLAINING BY PROTESTING🤣😂🤣😂 WE NOR DEY BURN OUR INFRASTRUCTURES DIS YEAR⚡️⚡️⚡️⚡️ BUT THE MADNESS MUST BE ON SHOW, BE RECORDED, BE VARIOUS, BE NIGERIAN, BE VERY MED GAN😂🤣😂😂 OUR PROTEST MUST MATCH OUR SUFFERINGS😂🤣😂🤣 To Nigerian Police and all the security forces!!!!!!!!!! How many days d money dem wan pay u go last🤣😂🤣😂 boys wey dey ORITAS, una neva spend the AUGUST money una collect finish😁😁😁😁 Oya na, make we all face dis evil called TINUBU AHMED BOLA togeda🙏🙏🙏🙏 Pls listen, we all dey collect d billings(Opay tranfer don get taxing 2) IF WE NOR STAND 4 OURSEFS, NA GOD GO COME DOWN???? epp share, adding ur thinkings😂🤣😂😂 ASWEA, U GET SENSE♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #protest #fuelhike #tinubumustgo #dangote #nnpltd #moots #freepalestine #nigeria #africa #world
  • 34. IMOLENISATION!!!!!!!! PROTEST FOR JUSTICE 4 ALL 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 AFRICANS!!!!! MONDAY 09/09/2024⚡️⚡️⚡️⚡️

    22:54||Season 2, Ep. 34
    ILERIOLUWA OLADIMEJI ALOBA aka MOHBAD😇😇😇😇 was killed sept 12th, 2023⚡️⚡️⚡️⚡️ Na omo oro dem nor let dem sweep am under the carpet🤣😂🤣🤣 yet Nigerian Ploce dey wyn Jesus on d mata🤣😂🤣😂 4 days to the anniversary of his killing!!!!!!! Justice is now unknown in Nija, corruption everywia, sufferings unlimited on our lives😭😭😭😭 well, dis 2024 wey we say we nor gree 4 anybody😁😁😁😁 Plus SATAN(BILL GATES) plus e puppets ALIKO DANGOTE, TINUBU AHMED BOLA, WALE EDUN, CARDOSO(backlog settler) 09/09/2024 IS THE BEGININING OF THE PROTEST FOR OUR HUMANITY IN AFRICA!!!!!!! WE ARE NOT BURNING OUR INFRASTRUCTURES DIS YEAR🙏🙏🙏🙏 THE PEOPLE WEY THEY WYN US WE MUST MEET😂🤣😂😂 ANYWIA THEY ARE!!!!!!!! CON TELL US FACE TO FACE WE OUTSIDE!!!!!!!!!! Pls listen, reason, come out🙏🙏🙏🙏 at last😁😁😁😁 e get wetin join us😂🤣😂😂 forget tribalism, nepotism😂🤣😂🤣 tie wrap all of us togeda🤣😂🤣🤣 SUFFER WE DEY SUFFER NA ALL OF US E INVOLVE🤣😂🤣🤣 ACROSS THE CONTINENT !!!! YEPA♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #freeplasetine #nigeria #africa #world #trending #viral
  • 33. TINUBU AHMED BOLA(TAB): THE ZIONIST AT THE CHINA-AFRICA SUMMIT😂🤣😂🤣

    13:35||Season 2, Ep. 33
    Lying takes intelligence🤣😂🤣😂 When persin wey lack intelligence con dey lie😂🤣😂🤣 its a TINUBU TAB of d zionists🤣😂🤣😂 while e dey away, eim Oga BILL GATES b dey carry dem boy ALIKO DANGOTE around dem recently acquired country Nigeria🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂😂 Tinubu increase fuel price(Bill Gates say we nor dey pay enough) so global price affect us😁😁😁😁 to see fuel, na only @NNPC fit buy from Dangote, ship am go tank farm, b4 trucks go con load am😂🤣😂😂 d money mus long becos d process is made in America😂🤣😂🤣 the word wey shock me pass 4 dis China-Africa summit from TAB na say Nigeria wan run Chinese infrastructure runnings🤣😂🤣😂 D OTE FORGET SAY NA GORVERNMENT GET INFRASTRUCTURE FOR CHINA NOT INDIVIDUALS😂🤣😂🤣 while eim dey sell off our own to eim friends and family!!!!!! AFRICAN YOUTHS???? WHAT IS THE VALUE OF ALL DIS TRUTH????♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world
  • 32. BILL GATES BOUNTY⚡️⚡️⚡️⚡️ MAKE UNA CATCH STATAN E B LIVE 4 NIJA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬⚡️⚡️⚡️⚡️

    18:21||Season 2, Ep. 32
    Despite God's blessing everywia on the Afrcan continent😍😍😍😍 we are SLAVES OF THE WEST🤣😂🤣😂 Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai dis😂🤣😂🤣 GOD ABEG, EPPPPPPP😭😭😭😭 D mata rish to cry b4😂🤣😂😂 but say na we NIGERIANS🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬dem dey run😂🤣😂😂 na comedy, sake of say dem know us, as savages😂🤣😂😂 dey fear us BUT😂🤣😂🤣 ALL OF US 4 NIJA DEY FEAR TINUBU AHMED BOLA AND CO🤣😂🤣😂 it is said that the YOUTHS ARE THE FUTURE😁😁😁😁 THE FUTURE DEY LOOK US 4 FACE AS MUGU NI LAI DIS HOW FAR UNA?????♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡#sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #africa #world #kenya #southafrica #congo #ghana
  • 31. THE BILL GATES EFFECT💀💀💀💀 OUR MOTHERS BEWARE⚡️⚡️⚡️⚡️ EVIL IN PROGRESS LAI DIS IN NIJA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬

    20:29||Season 2, Ep. 31
    I watch SATAN e sef dey tok😂🤣😂😂 BILL GATES dats is💀💀💀💀 Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENS📢📢📢📢 doses dem don SUPPLY LAI DIS📢📢📢📢 e explain Y d women need am😂🤣😂😂 make dem 4 nor die😁😁😁😁 MY OWN BE SAY😂🤣😂😂 WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOW😂🤣😂🤣 Tgis dem depopulation nor b joke🙏🙏🙏🙏 mothers Pls lets go local🙏🙏🙏🙏 we don b dey born b4 dem rish our shores🤣😂🤣🤣 NA WOME KUKU GET THE FIGHT B4🤣😂🤣😂 I JUS DO DEM AMEBO NI, D TRUTH I KNOW I TOK, REASON AM WELL OH, NA UNA KUKU GET US LAS LAS♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #women #kenya #africa #world #sirlenzosrunnings #congo #us #uk
  • 30. ZAMFARA SENSE🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 NIJA : BUSHMEAT CATCHING THE HUNTERS😂🤣😂🤣 AFRICA JASI😁😁😁😁

    18:42||Season 2, Ep. 30
    1 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTER📢📢📢📢 Afrobeats run am sinccccce😁😁😁😁 Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) ⚡️⚡️⚡️⚡️ Dat song na d new action fim in Zamfara lai dis🤣😂🤣🤣 The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forest🤣😂🤣🤣 gee dem bera beatings🤣😂🤣🤣 who police and army dey fia oh🤣😂🤣🤣 wo, our problems dey for city jare, na Abuja dem plenty pass🤣😂🤣🤣 shebi na people dey Zamfara, we go know if na animals dey Abuja and other places soon⚡️⚡️⚡️⚡️ IN ODA NEWS, JUSTICE 4 MOHBAD IS JUSTICE 4 US ALL⚡️⚡️⚡️⚡️ september makes it 1 yrs, sti police sti dey wyn us 4 Njja🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬📢📢📢📢 dat ITALAWA TINUBU AND COMPANY SEE DIS SEPTEMBER ON GOD ♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #uganda #ghana #africa #congo #sudan #world
  • 29. SPIRITISM OF RELIGION, CHRISTIANITY AND SPIRITUALITY OF JESUS

    18:59||Season 2, Ep. 29
    WE ARE ALL SPIRITS!!!!!!😂🤣😂🤣😂😂😂😂😂😂 so dia 4 our communication is spiritual😂🤣😂😂 weda u like or u nor like😁😁😁😁 spirituality is now the everyday relating with oursefs in peace and love😍😍😍😍 showing understandings to oursefs😁😁😁😁😁 respecting the right to exist for all 😂🤣😂🤣 because we are all most important!!!!! NOBODY IS USELESS🤣😂🤣🤣 Na ZIONISTS be d only exempt i know🤣😂🤣🤣 Evil spirits of the world,🤣😂🤣😂 with dem Kings James version of things, selling SPIRITISM😂🤣😂😂 SIMPLY EXPLAINED AS" DIS IS HOW U MUST LIVE LYF😂🤣😂🤣 na so JESUS leave packages in 2024 of the internet🤣😂🤣🤣 U listen, reason am😁😁😁😁 if u feel am😍😍😍😍 epp me roll am out with share but Pls⚡️⚡️⚡️⚡️ ur thinkings is most important 🙏🙏🙏🙏 U GET SENSE♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo ##sirlenzosrunnings #moots #freepalestine #affritude #nigeria #kenya #congo
  • 28. ALCOHOL AND WE NJJA 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬YOUTHS😂🤣😂😂 UGO AND I APPEAL🙏🙏🙏🙏

    06:29||Season 2, Ep. 28
    Nigerians🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂🤣 we can like to booooooooze🤣😂🤣🤣 dem neva born who eim fada go say make we nor drink🤣😂🤣🤣 O YES o😁😁😁😁 but we need ADD sense to the mara make e nor go start mata wey be casala ontop enjoyment wey merryment be🙏🙏🙏🙏 nor b spiritism be d episode discussion🤣😂🤣🤣 nor be we go tell anybody how to run am😁😁😁😁 but spirituality of the runnings we share experiences🤣😂🤣🤣 u o nid listen b d mata🤣😂🤣🤣 Pls epp share adding ur thinkings on God♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlemzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #kenya #southafrica #africa #world