Share

cover art for SEASON 2 TRAILER!!!!! OYETUNDE FADELE OF CITI BANKπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AMERICA WONDER BANK AND ITS AGENTSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

Sir Lenzo's Runnings

SEASON 2 TRAILER!!!!! OYETUNDE FADELE OF CITI BANKπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AMERICA WONDER BANK AND ITS AGENTSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

Season 2
β€’

Citi bank of America don dey Nija since 1984 according to researchπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ na how many branches dem getπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ how dem dey make money???? Well America wonders plenty but AGENT OYETUNDE FADELE CONTACT ME πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ SAY E MUS WORRY MEπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NA CITI BANK ME GO KUKU CHASE COMOTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ πŸ‡¬πŸ‡­ central bank go bankrupt as as howπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Ghanaians, i tok as i understand insideπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Nija banks don kuku useless lai dis, OLE dose 1s na only complaints b dem work nowπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ πŸ‡°πŸ‡ͺs Gen z sti dey fight gallantly for our rights in the whole of Africa⚑️⚑️⚑️⚑️ wen the rest of us wan join them to liberate AfricaπŸͺ’πŸͺ’πŸͺ’πŸͺ’ Zionist can sabi off pan Africanist, yes but nor b only dem sabi d offing mata!!!!!!!!! Pls listen, lets Africans reason, we are not slaves AFRICA ARISE⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️ GOD PROTECT OUR YOUTHS AS THEY MAKE THEIR STANDβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #nigeria #africa #world #moots

More episodes

View all episodes

  • 1. OYETΓ™NDE FADELE OF FHC90SETπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ ZIONIST AGENTS ARE WITH US😁😁😁😁 GEN Z I DON START SINCE, LISTENπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™

    48:37
    Location of discussion is PUBLIC COMPLAINTS COMMISSION RACE COURSE LAGOS⚑️⚑️⚑️⚑️ ISSUE: ERENTCOMNGπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ The logo on my podcastsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ YEAR: APRIL 2022😁😁😁😁 WETIN PAIN ME PASS NA SAY😭😭😭😭 MYSTIC TELL ME SAY: NA THE NIJA I DEY WORSHIP DEY FAIL ME SO😭😭😭😭 AS DEM BE DEY RUN ME STREET!!!!!! πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ SINCE NA BABA GOD I DEY WORSHIP😁😁😁😁 GEN Z KUKU JUS DEY TAKE D WHOLE AFRICA BACK LAI DISπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ PLS listen, let notin stop ur greatness in dis lyf or any odaπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ its war so take it to dia door step⚑️⚑️⚑️⚑️ OYE, UR PRESENT FINE IS 20 MILLION NAIRAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ EVERY ODA DAY NA 10 MILLION WEY I NOR SHOW FOR FGC90SET WATSAPP GROUPπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ TAYO OF PREMIUM FEEDSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WIA MY MONI I ASK???? AS FOR GEN Z, OUR FUTURE IS IN YOUR HANDS LAI DIS, U ARE SMARTER THAN US YES, MAY GOD GIVE U PPLE THE WISDOM TO FINALLY LIBERATE US ON GOD⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️ FREEEDOM!!!!!! FREEDOM!!!!!!!!!! FREEDOM!!!!!!!!!! FREEDOM!!!!!!! THE TIME 4 AFRICA IS NOWβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡°πŸ‡ͺπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #affritude #nigeria #kenya #africa #world #moots #us #uk
  • A NEW DAWN, A NEW ERA BEGINS ON GOD: HAPPY NEW MONTH😁😁😁😁

    15:02
    AFRICA!!!!! WE CANNOT RISE WITH THE SAME MIND SET WE FELL WITH⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️⚑️ WE TAKE THINGS NOW πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ AS AKOBI ELEDUMARE, OUR HUMNITY BEGS NO MOREπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ Pls listen, reason am, add ur thinkings as u dey share am(the share is most important)πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ sWE LOOK UP TO U PEOPLE LAI DIS, GOD PROTECT U ALL AS WE FIGHT THIS WARβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #affritude #africa #freepalestine #nigeria #world #sirlenzosrunnings
  • TINUBU'S SATANIC VERSES ON OUR HUMANITY VS KENYAN STEEZ😍😍😍😍

    22:06
    KENYANS GAT STEEZ⚑️⚑️⚑️⚑️NIIJA AS STEEZLESS COUNTRY NA SUBJUGATION OF OUR HUMANITY AS NIGERIANS BY TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF THE IMPERIALIST WEST AND AMERICA IS A CRIME AGAINST OUR HUMANITY ⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls make it make sense???? Buhari build and refurbished refineries to refine well over 1 million barrels per dayπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Tinubu nor fit gee our refineries crude, say na IOCs e dey worship get(we nor know wetin d IOCs dey pump sef )πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Tinubu say make dem dey platt GMO crops gee us😭😭😭😭 food wey dey cause cancer abi na e fit cause cancer!!!!! Y????πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ 26billion dollars jus waka out of central bankπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ And WALE EDUN say we nor get moneyπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ workers sti dey earn 30k as minimum wage as we dey lai dis afta removing fuel subsidy 4 ova 1 yrπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ As Tinubu cum soπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ dem dey smuggle Nija food comot Nija 🀣😭🀣😭 na smuggle enta Nija wen Buhari b deyπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ and oh, WFP dey run am, na dem confess say dem dey buy our food and like every, dem nor born us to ask!!!!! CONGRATULATIONS TO CHIOMA AND DAVIDO😍😍😍😍 ASSURANCE CONFIRMED⚑️⚑️⚑️⚑️ MAKE GOD GEE UNA SENSE TO RUN AMπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Pls epp me listen, make we reason togeda, epp share adding ur reasonings.Txβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • TRAILER!!!! : AGBO ADIMENU, OUR HEALTH AND VALUE OF COWSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

    04:22
    The confidence with which Nigerians speak of and about our traditional medicines is mind blowingπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ E dey always b lai na only me nor know of dis AGBOs demπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ well as AMEBO i b na, i say make i share the gists with the world⚑️⚑️⚑️⚑️ Their claims of healing are consistent, their beliefs, total in our waysβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ it only goes to show, Y with so few hospitals πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ we are healthier than most😍😍😍😍 Pls listen, its in YORUBA wt some pidginπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ a lot of Nigerias actually know about dis but many sti have no idea, epp me loud am, add ur own experinces, NIJA TO THE WORLD ON GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls follow, like, comment and turn on notification 4 newer episodesπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ NEXT EPISODE TITLE: TINUBU AHMED BOLA(TAB)'S SATANIC VERSESπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ thanks4 d followsβ™₯️β™₯️β™₯️β™₯οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freepalsetine #moots #affritude #nigeria #africa #world
  • πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ SECURITY PACT WITH AMERICA AND THE WESTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WETIN E B WE WAN KNOW😁😁😁😁

    19:09
    Nigerians(πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬)nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ EYIN!!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ The evil aligment is fully present in Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terroristsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Akpabio say national anthem 4 fit end banditryπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ as confession of dem fia!!!!! Cyber levy of 0.05 too nor work 4 NijaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ same tin repackaged as finance bill in Kenya(πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ ) d fall of dollars nor get stopping, DUMP UR DOLLARS FAST!!!!! As for our military and policeπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ collect ur hazard allowance complete abeg, na un go face d yawa lai dis as first responders to dia irresponsibilitiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Doctors collect 4 covid dat yia, wey we nor dey πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€ werin we dey fearπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ una get family wey love and look upto una oh!!!!!! Collect ur shares too jare🀩🀩🀩🀩 Pls listen, mey u reason am, con epp me share wt ur own thinkings. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #steez #nigeria #africa #world
  • FEAR OF THE RICH AND CHAOSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NIJA POLITICIANS DON MOVE INTO GLASS HOUSES⚑️⚑️⚑️⚑️

    19:21
    NIJA POLICE TO THE RESCUEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen d rich are in trouble, who dem dey call😁😁😁😁 Nija police, Nija police 😍😍😍😍 Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paidπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but expecting protection from all others dat are not well paidπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Army too dey na, Navy sef go join😁😁😁😁 but how many locations inside d everywia humans dey waka, dem dey???? Labour don suspend strike b lai dem don collectπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ EFCC don find Yaya Bello but leave d school and the bank wey dey transact in dollars in nigeriaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wetin dey against d law of d landoh, but how d puppets wan do am naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Abeg listen, add ur thinkings, compare our experiences to enrich discussion πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Pls epp share afta listeningβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #nigeria #freepalestine #moots #affritude #africa #world
  • πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ BANKS AS CULT OF THIEVES !!!!! ENAIRA AS SOLUTION😁😁😁😁

    17:09
    Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin naπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ who we cum b 😁😁😁😁 complaints of account holders nor dey eva get solutionπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us storiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls listen, make we compare stories, we nid gee oursefs sense abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ be careful wt Americans platforms like google pay shaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ d reason dey inside, u epp share, adding ur own experinces😁😁😁😁 its time to put πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ since we nor gree 4 anybody dis yiaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freepalestine #sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • SALLAH REFLECTIONS⚑️⚑️⚑️⚑️ TINUBU'S LIES AND OUR REALITIES IN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    21:39
    BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFΓ™LSπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚑️⚑️⚑️⚑️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Keyamo after killing the Nigerian air projectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ say Nigerian airlines go dey travel international routes πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ whish airlines???? Cardoso stop anchor borrower programme in niara wey dey gee Nija farmer money to grow foodπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Tinubu con waive duties in dollars for zionist to bring in food 4 freeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Na only Lagos-calabar highway be the only road 4 Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ and na sti Tinubu plan to lower CO2 emmisions b dem success on his SON's project but na Sirika daughter only dey go courtπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na inside d story dey😁😁😁😁 You are intelligent beings Nigerians, Africans, humans all overπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen una plan show una sense sef???? Well i tok my own, make u listen add ur own too as u epp shareπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Barka dey sallah oh!!!!! Wia my own sallah meat naβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world