Share
Sir Lenzo's Runnings
POWER CONTRACT SCAMS : THE RICH ALSO LIEπ€£ππ€£π
The power value chain can only be a scamππ€£ππ€£ power generation dey declare profits(private), the Transmission we be govt nor dey declare anythingπ€£ππ€£π d Discos (private)wey nor even invest anything sef dey declare profitππ€£ππ€£ we nor dey see d lightπ€£ππ€£π but we sti dey pay gbese to dem to increase dem profitππππ govt dey increase tariff join as instructed by IMF as comotion but na 2030 we go see d result ππ€£ππ€£ The lack of ambition of dis renewed hope serious gan, na 47km of 700km in 3 yrsπ€£ππ€£π God gee the minister eim numba joinππ€£ππ€£ make una too listen jare, tok put dis mara, our sense get show up abegππππ God bless u as u listen and shareβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ€‘π€‘π€‘π€‘ #spirituality #freepalestine #moots #inthedaysofsense #wiathebookofsolution #nigeria #africa #words #reality #humanity
More episodes
View all episodes
SALLAH REFLECTIONSβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ TINUBU'S LIES AND OUR REALITIES IN π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬ππ€£ππ€£
21:39BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFΓLSππππ ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!ππππ Keyamo after killing the Nigerian air projectπ€£ππ€£π say Nigerian airlines go dey travel international routes π€£ππ€£π€£ whish airlines???? Cardoso stop anchor borrower programme in niara wey dey gee Nija farmer money to grow foodππ€£ππ Tinubu con waive duties in dollars for zionist to bring in food 4 freeππ€£ππ Na only Lagos-calabar highway be the only road 4 Nija lai disππ€£ππ€£ and na sti Tinubu plan to lower CO2 emmisions b dem success on his SON's project but na Sirika daughter only dey go courtπ€£ππ€£π na inside d story deyππππ You are intelligent beings Nigerians, Africans, humans all overππ€£ππ€£ wen una plan show una sense sef???? Well i tok my own, make u listen add ur own too as u epp shareππππ Barka dey sallah oh!!!!! Wia my own sallah meat naβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #worldDECORPERATION, DEDOLLARIZATION AND ENAIRAπ€£ππ€£π JASI PADI MIππππ
19:28As becum lai disπ€©π€©π€©π€© as sampled by Tinubu fallingsππ€£ππ THE END OF ZIONISM IS HIAππππ THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GODβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paperππ€£ππ Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollarsππ€£ππ€£ but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINTπ₯π₯π₯π₯ CHANGE UR CURRENCY TO ENAIRA, NA CBN GET AM AND NA STORE OF VALUEβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ As 4 d banks, na dat unbundling of last year we dey goπ€£ππ€£π dem decorperation sure on Godππππ Pls listen and epp share, adding ur thinkings ππππ I hope wt dis few typings of mine, i don convince una and not confuse una shaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #worldITS TIME TO VERIFY TINUBU'S LIESβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ ANALOGUE, PRE-HISTOROC, UNINTELLIGENT LIESππ€£ππ€£
23:18As e b lai dis ehnπ€£ππ€£π€£ Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century π€£ππ€£π Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am likeππ€£ππ€£ u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminalπ€£ππ€£π Dangote refinert neva start to dey produce PMS but go supply diesel ππ€£ππ€£ but sir, fuel an diesel na same process breakdown naπ€£ππ€£π na d fooΔΊs we dey laugh meππ€£ππ€£ leave mata, say dem dey run am confam d fools we jareπ€£ππ€£π na Wike and d Abuja light rail wan kee me wt laughππ€£ππ€£ sometin wey dem launch since 2018 faπ€£ππ€£π d oloriburukus sti claim am as dem ownππ€£ππ€£ nor build rail lines nor build station but run d project π€£ππ€£π Pls listen, add ur thinkings sake of say i know say u get sense ni yen oh!!!!!β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #worldJUNE 12 AND THE DESECRATION OF DEMOCRACY BY TINUBUππ€£ππ€£
27:16TINUBU'S EVIL ALIGMENTS OF DICTATORSHIP ARE AS FOLLOWSπ€£ππ€£π Protest Ban by DSS as d death of the constitution, its final nail on our humanityππ€£ππ€£ Na only 1 product at a time Dangote dey produce, as fools we π³π¬π³π¬π³π¬π³π¬s b na(ask petroleum Engineers na, many dey Nija)π€£ππ€£π€£ EFCC and yahoo partiesπ€£ππ€£π wetin b d meaning of yahoo party in a country of digital awareness and earningsππππ worlfd food program don buy all our food finish so way don clear to bring foreign food in to Nija without paying shishi as dutyππ€£ππ Nija get positive trade balance but dollars dey scare ππ€£ππ na fake calling dollar dey get confirmed b dat naππ€£ππ€£ To listen to d full gistππππ click play, search d podcast on your browsers, listen abeg, u mus contribute oh!!!!! Slaves we are not, we muat stand up 4 our rights asapβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ Pls share with ur own sense addedβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘#moots #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #affritude #africa #worldTINUBU :TRAITOR IN ASO ROCKβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ VAGABONDS IN POWERππ€£ππ€£
19:12Rafah under constant bombardments β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ God Pls protect them as our humanity has failed them ππππ Tinubu say na 62k e o payπ€£ππ€£π€£ eim SGF say e nor fit pay 4 drivers 100k eachπ€£ππ€£π 21billion naira 4 VP's residence is most important on Tinubu agenda, make d residence nor embarras d eminence dey b naππ€£ππ€£ e go sti waive taxes for d colonisersπ€£ππ€£π€£ e say na food and drugs dem dey bringπ€£ππ€£π since we wey get plenty land nor fit grow anything without dem banditsππ€£ππ€£ as JASI, local(traditional)healers are doing wondersβ οΈβ οΈβ οΈβ οΈ The story is inside, Pls listen, tok put, yawa dey load, dem go collectπ€£ππ€£π€£ na to follow warn dem b dis i doβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ Wen police don dey beg, casala don nearπ€£ππ€£π€£ d VIPs dem jus too stupid to know niππππ epp share adding ur thinkings on Godβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #worldMONEY HEIST ALERTππ€£ππNIGERIANS, BE WISE TO TRUE THINGS!!!!!!!
15:58In the time Cardoso don be CBN governorππ€£$743 million backlog don pay $7billion pay outπ€£π$26 billion waka, e say na Binanceπ€£π attempted CYBER SECURITY LEVEL OF 0.05 OF ALL TANSACTIONSππ€£(principality as president stop dat 1, values at more than #30 trillion)π€£π e don move staffs from Abuja, e don sack most of the staffs to clear road for the HEIST LAI DISππ€£ HEIRITAGE BANK FAIL BUT FIRST BANK MONEY SAFE #460billion dem collect as loan dem give we nor know b4π€£π depositors fit go kpieππ€£ WALE EDUN AND HIS ONLY SENSEπ€£π ATTRACTED FOREIGN INVESTMENT WE NOR SEE ANYWIAππ€£ #100k salaryπ€£π B lai labour don collect b dat naππ money dem go devalue pass 70% b4 month end na naππ Kaduna refinery nor dey calibrated to refine Nigeria crudeππ IOC nor gree sell Nigeria our crudeππ€£ HOW IS TINUBU NOT NOW A TRAITOR??ππ€£ Always doing his masters sayingsππ Na inside d podcast d real message deyππ Pls share wt ur original thinkings, na we all dey suffer am. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #freeafrica #moots #affritude #nigeria #africa #worldNIJA UNDER AMERICAN SIEGEππ€£ππ€£ EMPEROR TUNUBU NA
17:55Labour start strike today for Nigeriaπ€£ππ€£π 60k in dis American economy, wia naira is devalued almost weekly lai disππ€£ππ€£ ur 60k fit nor get 1k value by d end of d monthπ€£ππ€£π na Emprro Tinubu runnings as we dey naβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ Cardoso and Wale Edun b eim guys from d past, stealing don becum automatedππ€£ππ€£ Cardoso go report d loss, Edun go sign d loanπ€£ππ€£π Akpabio and Abass nor fit tokππ€£ππ€£ every body don collectπ€£ππ€£π WORLD BANK BE DON TELL US SAY WE MUS SUFFER DIS MAY/JUNE/JULY /AUGUST SINCE!!!!!! WFP REPORT SAY NA DEM DEY BUY OUR FOOD FOR 16.5 MILLION PEOPLEππ€£ππ€£ DEM NOR BORN US WELL TO ASK WIA DEM DEY KEEP AMπ€£ππ€£π€£ We con dey say we nor know why we dey sufferπ€£ππ€£π dem con dey sell propaganda to us as FOOLSππ€£ππ€£ THE WORLD SAY NIGERIANS ARE WORLD SMARTESTππππ EMPEROR TINUBU DEY CONFIRM US AS WORLD'S DUMMESTπ€£ππ€£ππ€£ππ€£π€£ Pls.listen to dis episode and also listen to" LUCIFER, REINCARNATION, THE PROPHECY AND UTS FULFILLMENT " God don gee us ourselves backππππ YOU ARE MOST IMPORTANT AND ARE NOT BORN TO BE ANUONES SLAVEβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ epp share adding ur thinkings β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world #us #ukEMPEROR TINUBU AND THE CASHAPP OF COLONISERS E TURN NIJA 2ππ€£ππ
22:14Emperor Tinubu has becum lawππ€£ππ€£ His desires are most important abi the PRIORITY for dis country lai disπ€£ππ€£π in 2 months world bank loans 4 terrorism against us is 1.75 billion dollars 4 electricity ππ€£ππ€£ we sti dey owe 2.8 triollion on d same electricityπ€£πππ and we o sti collect 2.25billion dollars on d 13th of JUNE 2024ππ€£ππ€£ we know wetin Egypt do, na wetin Nija don dio we neva knowπ€£ππ€£πas 4 withdrawals ππππ 26 billion don waka, FX backlog grow from 743million dollars in 2023 to 7 billion in paymentππ€£ππ€£ Dangote refinery we build dey buy crude from America and eim products dey europeπ€£ππ€£π meanwhile EMIEFELE WE MAKE SURE SAY DEM BUIL D AM DEY COURTππ€£ππ€£ I am not understanding Γ¨njoying what u are complaining about but as na Emperor Tinubuπ€£ππ€£π eim wisdom don waka since asweaππ€£ππ€£ u need listen abegππππ na serious comedy say Nija dey shit moneyπ€£ππ€£π EMPEROR TINUBU DON TAKE NIJA DO OGUN OWO(MONEY RITUALS) ππ€£ππ€£ Pls epp share adding ur thinkings β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #africa #world #freeafricaTINUBU AND HIS COLONIAL MASTERS ANTHEM AS PRIORITY FOR NIGERIANS
18:28As proverbial oratory experts we Nigerians are π’π’π’π’ na shame say make e b British woman go write the anthem the akobis of ELEDUMARE we b go dey singπ€£ππ€£π our african lyrics are world renowned, we dey use am bring d world to dia dancing feetβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ COLONIAL slaves mus show dem sefs, start confessions as doingsππ€£ππ d fastest legislation in Nija history is a return to colonial anthem, as PRIORITYππ€£ππ€£ FG nor know say Dangote dey import fuel from America, nor get idea Y tomatoes disappear π€£ππ€£π€£ insecurity, living wage is not important, d dehumanisation of our humanity nor get importance π€£ππ€£π imposing d wishes of dia colonial masters expediently as d success of 1 year is wat we are served broadday light lai disππ€£ππ€£ we na mumu na, na worship of dem masters we exist 4, as confirmed by NASSπ€£ππ€£π well, to d greatest of the greatest of youths of any continent β‘οΈβ‘οΈβ‘οΈβ‘οΈ lets create anthems from our souls, d original we are, d proverbial we are, d greatest we are, the humans we are, d diverse we are, d speacial we are in sumptuous oratory as anthems of our now for the future of usππππ pls listen, we need to start calibrating our greatness, no dejavu dis yearππ€£ππ dem leaders can only sell demsefs ππ€£ππ€£ WE ARE TOO BRILLIANT FOR NONSENSE!!!!! share wt ur own thinkings. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #affritude #moots #africa #nigeria #world #freepalestine #freeafrica #nigeria