Share

cover art for WORLD FOOD PROGRAMME: FOOD CRISIS IN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ IS NOW A STUDYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

Sir Lenzo's Runnings

WORLD FOOD PROGRAMME: FOOD CRISIS IN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ IS NOW A STUDYπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

Season 1
β€’

WFP as the coven of evil from the pit of hell d UN don becumπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ forget wetin dem tok months ago say na TERRORISM AND BANDITRY GO CAUSE FOOD CRISIS FOR NIJAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Don repackage dem infinite stupidity to a STUDY WEY DEY TOK AMπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ dem say dem spend a whooping 99 millions dollars las yia 2023 but our food crisis nor get solutionπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ make una epp me tell the retards how mush we dey take cha per day lai disπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ make una calculate how mush una take chaow MILKY DONUTS ALONE LAI DIS FOR NIJAπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ our ever hungry media houses go jus collect fugaziπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ junior brother of lamba from CLIENTS for street original mugus demπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ as sense of dia hustle to sell dis country typing what is not happening to dem and dem family πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ for update happenings concerning FOOD UPDATE IN NIJA LAI DIS, FOLLOW @cheapmarketdeal on tik tok for updates with videos from the origins of our food value chains⚑️⚑️⚑️⚑️ dis guys r doing fantastic work updating us on REAL issues affecting things. Pls listen, follow, subscribe and turn on notifications for new episodes. God bless u as u listen and share adding ur thinkings β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#inthdaysofsense #nigeria #africa #world #freepalestine #moots #affritude #congo #sudan #podcast #inthebookofsolutions

More episodes

View all episodes

  • πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ SECURITY PACT WITH AMERICA AND THE WESTπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ WETIN E B WE WAN KNOW😁😁😁😁

    19:09
    Nigerians(πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬)nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ EYIN!!!!!!πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ The evil aligment is fully present in Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terroristsπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Akpabio say national anthem 4 fit end banditryπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ as confession of dem fia!!!!! Cyber levy of 0.05 too nor work 4 NijaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ same tin repackaged as finance bill in Kenya(πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ πŸ‡°πŸ‡ͺ ) d fall of dollars nor get stopping, DUMP UR DOLLARS FAST!!!!! As for our military and policeπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ collect ur hazard allowance complete abeg, na un go face d yawa lai dis as first responders to dia irresponsibilitiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Doctors collect 4 covid dat yia, wey we nor dey πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€ werin we dey fearπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ una get family wey love and look upto una oh!!!!!! Collect ur shares too jare🀩🀩🀩🀩 Pls listen, mey u reason am, con epp me share wt ur own thinkings. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #steez #nigeria #africa #world
  • FEAR OF THE RICH AND CHAOSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ NIJA POLITICIANS DON MOVE INTO GLASS HOUSES⚑️⚑️⚑️⚑️

    19:21
    NIJA POLICE TO THE RESCUEπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen d rich are in trouble, who dem dey call😁😁😁😁 Nija police, Nija police 😍😍😍😍 Na d same police go dey collect 62k-ish to protect d billionaires πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Politicians go con dey allocate money to demsefs and dem cronies while making sure the people are not well paidπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but expecting protection from all others dat are not well paidπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Army too dey na, Navy sef go join😁😁😁😁 but how many locations inside d everywia humans dey waka, dem dey???? Labour don suspend strike b lai dem don collectπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ EFCC don find Yaya Bello but leave d school and the bank wey dey transact in dollars in nigeriaπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wetin dey against d law of d landoh, but how d puppets wan do am naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Abeg listen, add ur thinkings, compare our experiences to enrich discussion πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Pls epp share afta listeningβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #nigeria #freepalestine #moots #affritude #africa #world
  • πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬ BANKS AS CULT OF THIEVES !!!!! ENAIRA AS SOLUTION😁😁😁😁

    17:09
    Nobody sabi me Yes, but Isti b Gid. pikin naπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ who dem Sabi sef, in the person of FEMI OTEDOLA sef collectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ who we cum b 😁😁😁😁 complaints of account holders nor dey eva get solutionπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ d money wi waka and d bank wey dey serve us go dey gee us storiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ next tin, EFCC go dey chase boys leave the ogbonge thiefs d banks b alone!!!! Y????? Pls listen, make we compare stories, we nid gee oursefs sense abegπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ be careful wt Americans platforms like google pay shaπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ d reason dey inside, u epp share, adding ur own experinces😁😁😁😁 its time to put πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ since we nor gree 4 anybody dis yiaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #freepalestine #sirlenzosrunnings #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • SALLAH REFLECTIONS⚑️⚑️⚑️⚑️ TINUBU'S LIES AND OUR REALITIES IN πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    21:39
    BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFΓ™LSπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚑️⚑️⚑️⚑️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Keyamo after killing the Nigerian air projectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ say Nigerian airlines go dey travel international routes πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ whish airlines???? Cardoso stop anchor borrower programme in niara wey dey gee Nija farmer money to grow foodπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Tinubu con waive duties in dollars for zionist to bring in food 4 freeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Na only Lagos-calabar highway be the only road 4 Nija lai disπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ and na sti Tinubu plan to lower CO2 emmisions b dem success on his SON's project but na Sirika daughter only dey go courtπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na inside d story dey😁😁😁😁 You are intelligent beings Nigerians, Africans, humans all overπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ wen una plan show una sense sef???? Well i tok my own, make u listen add ur own too as u epp shareπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Barka dey sallah oh!!!!! Wia my own sallah meat naβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • DECORPERATION, DEDOLLARIZATION AND ENAIRAπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ JASI PADI MI😁😁😁😁

    19:28
    As becum lai dis🀩🀩🀩🀩 as sampled by Tinubu fallingsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ THE END OF ZIONISM IS HIA😁😁😁😁 THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚑️⚑️⚑️⚑️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paperπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollarsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINTπŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯ CHANGE UR CURRENCY TO ENAIRA, NA CBN GET AM AND NA STORE OF VALUE⚑️⚑️⚑️⚑️ As 4 d banks, na dat unbundling of last year we dey goπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ dem decorperation sure on God😁😁😁😁 Pls listen and epp share, adding ur thinkings πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ I hope wt dis few typings of mine, i don convince una and not confuse una shaβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #nigeria #africa #world
  • ITS TIME TO VERIFY TINUBU'S LIES⚑️⚑️⚑️⚑️ ANALOGUE, PRE-HISTOROC, UNINTELLIGENT LIESπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    23:18
    As e b lai dis ehnπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am likeπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminalπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Dangote refinert neva start to dey produce PMS but go supply diesel πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ but sir, fuel an diesel na same process breakdown naπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na d fooΔΊs we dey laugh meπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ leave mata, say dem dey run am confam d fools we jareπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ na Wike and d Abuja light rail wan kee me wt laughπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ sometin wey dem launch since 2018 faπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ d oloriburukus sti claim am as dem ownπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ nor build rail lines nor build station but run d project πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Pls listen, add ur thinkings sake of say i know say u get sense ni yen oh!!!!!β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • JUNE 12 AND THE DESECRATION OF DEMOCRACY BY TINUBUπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    27:16
    TINUBU'S EVIL ALIGMENTS OF DICTATORSHIP ARE AS FOLLOWSπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ Protest Ban by DSS as d death of the constitution, its final nail on our humanityπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ Na only 1 product at a time Dangote dey produce, as fools we πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬s b na(ask petroleum Engineers na, many dey Nija)πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ EFCC and yahoo partiesπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ wetin b d meaning of yahoo party in a country of digital awareness and earnings😍😍😍😍 worlfd food program don buy all our food finish so way don clear to bring foreign food in to Nija without paying shishi as dutyπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ Nija get positive trade balance but dollars dey scare πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ na fake calling dollar dey get confirmed b dat naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ To listen to d full gist😁😁😁😁 click play, search d podcast on your browsers, listen abeg, u mus contribute oh!!!!! Slaves we are not, we muat stand up 4 our rights asap⚑️⚑️⚑️⚑️ Pls share with ur own sense addedβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘#moots #sirlenzosrunnings #freepalestine #nigeria #affritude #africa #world
  • TINUBU :TRAITOR IN ASO ROCK⚑️⚑️⚑️⚑️ VAGABONDS IN POWERπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£

    19:12
    Rafah under constant bombardments ⚑️⚑️⚑️⚑️ God Pls protect them as our humanity has failed them πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ Tinubu say na 62k e o payπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ eim SGF say e nor fit pay 4 drivers 100k eachπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ 21billion naira 4 VP's residence is most important on Tinubu agenda, make d residence nor embarras d eminence dey b naπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ e go sti waive taxes for d colonisersπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ e say na food and drugs dem dey bringπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ since we wey get plenty land nor fit grow anything without dem banditsπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£ as JASI, local(traditional)healers are doing wondersβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈβœ…οΈ The story is inside, Pls listen, tok put, yawa dey load, dem go collectπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ na to follow warn dem b dis i do⚑️⚑️⚑️⚑️ Wen police don dey beg, casala don nearπŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ d VIPs dem jus too stupid to know niπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ epp share adding ur thinkings on Godβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
  • MONEY HEIST ALERTπŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚NIGERIANS, BE WISE TO TRUE THINGS!!!!!!!

    15:58
    In the time Cardoso don be CBN governorπŸ˜‚πŸ€£$743 million backlog don pay $7billion pay outπŸ€£πŸ˜‚$26 billion waka, e say na BinanceπŸ€£πŸ˜‚ attempted CYBER SECURITY LEVEL OF 0.05 OF ALL TANSACTIONSπŸ˜‚πŸ€£(principality as president stop dat 1, values at more than #30 trillion)πŸ€£πŸ˜‚ e don move staffs from Abuja, e don sack most of the staffs to clear road for the HEIST LAI DISπŸ˜‚πŸ€£ HEIRITAGE BANK FAIL BUT FIRST BANK MONEY SAFE #460billion dem collect as loan dem give we nor know b4πŸ€£πŸ˜‚ depositors fit go kpieπŸ˜‚πŸ€£ WALE EDUN AND HIS ONLY SENSEπŸ€£πŸ˜‚ ATTRACTED FOREIGN INVESTMENT WE NOR SEE ANYWIAπŸ˜‚πŸ€£ #100k salaryπŸ€£πŸ˜‚ B lai labour don collect b dat naπŸ˜‚πŸ˜‚ money dem go devalue pass 70% b4 month end na naπŸ˜‚πŸ˜‚ Kaduna refinery nor dey calibrated to refine Nigeria crudeπŸ˜‚πŸ˜‚ IOC nor gree sell Nigeria our crudeπŸ˜‚πŸ€£ HOW IS TINUBU NOT NOW A TRAITOR??πŸ˜‚πŸ€£ Always doing his masters sayings😁😁 Na inside d podcast d real message deyπŸ™πŸ™ Pls share wt ur original thinkings, na we all dey suffer am. Txβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡΅πŸ‡ΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘πŸ€‘ #sirlenzosrunnings #freepalestine #freeafrica #moots #affritude #nigeria #africa #world